Overload

Star Crown

0 fans

Star Crown


3:06
#1

 Struggling with Overload? Become a better singer in 30 days with these videos!

Anikakawa
Star Crown
Make I tell you something
Something wey you no fit understand
Girlie plenty for this life
A nigga toast you
Make you no the buga fa
I dey for corner
The smoke my gbana
I see this bani Waka pass
I call her fine girl
Cute girl
I for like you be my baby sha
So why you come form for me
The tell me say I no get enough money
She say look at this my fine body
You no fit to gum body eh
I dey for corner
I the for corner
The smoke my gbana oshe
The girlie Waka jejely the pass
She enter my eyes owe
She's fine
She's fine
Body Devine
Body Devine oh
She carry front
She carry back
She sabi the code oshe
Now she turned me to banbiallah
Cus she send aza
I no fit waya
Fine boy from Katsina Ala
I rep I be ETULO BOY
Now she turned me to banbiallah
Cus she send aza
I no fit waya
Fine boy from Katsina Ala
I rep I be ETULO BOY
Gee
You got to see this one
E Big Ba
Ayege yege yaga yaga yogo yogo Jesus
I jam her for party
She the shake her waist
This your Baca put man on a wait
Ahnn
Shey after party
We dey go my place
She say you gats get the Dollar cus I no the look your face ahnn
Overlord
Overlord
She Carry am Overload
From head to toe
From head to toe
She make a man loose control
Overlord
Overlord
She Carry am Overload
From head to toe
From head to toe
She make a man loose control
She's fine
She's fine
Body Devine
Body Devine oh
She carry front
She carry back
She sabi the code oshe
Now she turned me to banbiallah
Cus she send aza
I no fit waya
Fine boy from Katsina Ala
I rep I be ETULO BOY
Now she turned me to banbiallah
Cus she send aza
I no fit waya
Fine boy from Katsina Ala
I rep I be ETULO BOY
Overlord
Overlord
She Carry am Overload
From head to toe
From head to toe
She make a man loose control
Overlord
Overlord
She Carry am Overload
From head to toe
From head to toe
She make a man loose control
Who don big
Don big abeg
Comot body
Comot body
Comot body
Spiritual
Anikakawa
Star Crown

 Struggling with Overload? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Adama Sunday

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Overload Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Overload Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8393286/Star+Crown/Overload>.

    Missing lyrics by Star Crown?

    Know any other songs by Star Crown? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I found out the hard way. I can't do without you. I'll always be with you."
    A U2 - With or Without You
    B Harry Nilsson - Without You
    C Chris Christian - I Want You, I Need You
    D Mocca - Simple I Love You

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Star Crown tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Overload

    »