Day & Night

Kisay & Melvin Emcee

0 fans

Kisay & Melvin Emcee


3:10

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Girl I have been searching for you, oh my baby (Oh my baby)
You bin dey my mind, you dey give me peace of mind
Wetin I go do without your love oh baby (Oh my baby)
You know I want you girl you know I love you die (Yeah)
Day and night
I just wanna love you day and night
Let me be the one to hold you tight
Girl you just dey blow my mind
If you leave me I fit to die
I just wanna love you day and night
Let me be the one to hold you tight
I just wanna love you day and night
(Yeah, yeah)
Day and night I go dey by your side
Let me be the one wey go call you my bride
Osama bin laden she dey blow up my mind
No go die for you but I go ride till I die
Anytime I dey around e dey sweet her
She got a summer body even when it's winter
Na you wey I want mammie no be Cynthia
Cause your body natural no be artificial
I dey gbadu your waist Make you come to my place
Feel at home baby come sit on my face
You make a grown man begin study your case
And if love is a crime I go die for your case (Ah)
Make we gumbody like it's skin tight
Cause when everywhere red na you give me green light
Make I drive you go crazy,oya sit tight
I dey catch feelings for you baby and it feels right
Day and night
I just wanna love you day and night
Let me be the one to hold you tight
Girl you just dey blow my mind
If you leave me I fit to die
I just wanna love you day and night
Let me be the one to hold you tight
I just wanna love you day and night
Tell me what you want, will deliver in a sec
I no need glasses cause na u be my spec
I no go kiss and tell if you give me a peck
Cause this loving is real our ship no go wreck
Too many girls wey dey beh for my timeline
But if you leave I fit kpai you are my lifeline
Cause baby girl you too sweet like fine wine
Give you all the time I no dey form mr nice guy
Girl I have been searching for you, oh my baby (Oh my baby)
You bin dey my mind, you dey give me peace of mind
Wetin I go do without your love oh baby (Oh my baby)
You know I want you girl you know I love you die (Yeah)
Day and night
I just wanna love you day and night
Let me be the one to hold you tight
Girl you just dey blow my mind
If you leave me I fit to die
I just wanna love you day and night
Let me be the one to hold you tight
I just wanna love you day and night

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Melvin Akuchie, Munachi Augustine

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Day & Night Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Day & Night Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8389522/Kisay+%26+Melvin+Emcee/Day+%26+Night>.

    Missing lyrics by Kisay & Melvin Emcee?

    Know any other songs by Kisay & Melvin Emcee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which song begins with the line, ‘I thought love was only true in fairy tales’?
    A Fairy Tale by Frank Sinatra
    B I’m A Believer by The Monkees
    C Wonderland by Natalia Kills
    D Fairy Tales by The Mills Brothers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kisay & Melvin Emcee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!