Yawa

P-Star

0 fans

P-Star

Priscilla Star Díaz (born in Harlem, New York) is an American rapper, singer, songwriter dancer, and director best known by her stage name P-Star. She is best known for her role as Jessica Ruiz in the 2009 version of The Electric Company. She is also a former beauty pageant contestant[citation needed] and host of Teen Diaries Online. P-Star was on the cheerleading squad at East Side High School.[citation needed] P-Star grew up in the Harlem section of New York City with her older sister, Solsky. more »


3:11

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

(It's Darce on the beat)
Yawa yawa yawa yawa yawa
Plenty plenty yawa
Wey dey sup for my country oo
Many many magas
Wey dey rule my country oo
E no dey tire them oo
(No no no)
E no dey tire them oo
All the money them chop oo
E no dey tire them oo
All we want for community
Peace and unity
Bad as e bad we go still dey strive (Wa wa)
For our children to survive
Since 1960
NEPA no steady
Our Government greedy
Corruption plenty
Olopa wan spoil my parole oo
Say the whip I dey push no be my own oo
Which work I dey work? dem say dem wan know
…Just dey harass me collect my phone
No love, just envy
No forget wetin happen for lekki
Be like say them kpai for nothing
(Chai) Oh lord have mercy
(Aa-ha) Plenty plenty yawa (Yawa yawa yawa)
Wey dey sup for my country oo (Wa wa)
Many many magas (Dem plenty)
Wey dey rule my country oo (Wa wa)
(Yeah)
E no dey tire them oo
E no dey tire them oo
All the money them chop oo
(Ahhnn)
E no dey tire them oo
(Ooo)
E no dey tire them oo
E no dey tire them oo
(Ooo)
All the money them chop oo
E no dey tire them oo
(Prizeless)

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Precious Odede

Lyrics © DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Yawa Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Yawa Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8388809/P-Star/Yawa>.

    Missing lyrics by P-Star?

    Know any other songs by P-Star? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "RA RA RASPUTIN, Lover of the ________ queen."
    A England
    B German
    C Russian
    D Sweden

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    P-Star tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!