Runaway

Carolyne Naomi

0 fans

Carolyne Naomi


3:12

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oh oh oh oh oh Baby
Wetin you give me chop oh
Wey dey make me kolo
Even though you're miles away
Bobo you know you bad oh
I don tell all my paddies
Sey na me be your lady, maybe
I no fit hide am again
I wan turn into your lane
If you don chop breakfast before
I go make sure you hurt no more
Give me your heart baby
Let me love you darling
Don't let nobody in
Cos all I wanna do is
Wanna runaway with you
Baby it'll be just us two
Baby my love no get part two
You on my heart like a tattoo
Wanna runaway with you
Baby it'll be just us two
Baby my love no get part two
You on my heart like a tattoo
E get as e dey do me for bodi
Wey dey make me soji
Boy you sweet like honey
I'll choose you over money
Through any weather
Through any weather babe
I will be there boy
I will be there my bae
I no fit hide am again
I wan turn into your lane
If you don chop breakfast before
I go make sure you hurt no more
Give me your heart baby
Let me love you darling
Don't let nobody in
Cos all I wanna do is
Wanna runaway with you
Baby it'll be just us two
Baby my love no get part two
You on my heart like a tattoo
Wanna runaway with you
Baby it'll be just us two
Baby my love no get part two
You on my heart like a tattoo
Hmm o por por
In your arms till the early mo mo
You having me begging for more
Like Oliver Twist
More kponmo
Hmm o por por
In your arms till the early mo mo
You having me begging for more
Wanna runaway with you
Baby it'll be just us two
Baby my love no get part two
You on my heart like a tattoo
Wanna runaway with you
Baby it'll be just us two
Baby my love no get part two
You on my heart like a tattoo
Wanna runaway with you
Baby it'll be just us two
Baby my love no get part two
You on my heart like a tattoo
Wanna runaway with you
Baby it'll be just us two
Baby my love no get part two
You on my heart like a tattoo
Oh oh oh oh oh Baby

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Tolulope Adesina

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Runaway Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Runaway Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8367190/Carolyne+Naomi/Runaway>.

    Missing lyrics by Carolyne Naomi?

    Know any other songs by Carolyne Naomi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What band released a song with the lyrics "Cause I was sent to warn you the devil's right beside you"?
    A Shinedown
    B Pop Evil
    C Silent Theory
    D Smith & Myers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Carolyne Naomi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!