Alubarika

Sufficient raba

0 fans

Sufficient raba


3:20

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Akoda Eda
O Huu o
Akoda Eda
O Huuuu o
Acebors on this won
Holy michael wa loda
Oluwa jowo ko gbo adura
Moti ke yasin ke fatia
As i dey work mo fe alubarika
Wanna do anything for my daughter
She no sabi dis life na me call her
Make mommy sef dey koma bother
And I go dey for you if you be my brother oh
E get one thing am wanting wanting wanting wanting wanting
Hey
So me say so me say
Hey hey see
Mama pray for me
All the goodies in my life
Make e no rotten
Forever na my joy
E no get season
Make i just dey glow
Without no reason
So if i say life too corny
Toripe oju mi ti ri nkan ni
See i niggas balling
And i see niggas dulling
And i see niggas falling
See my brother life isn't funny
This ain't film ain't even comedy
Holy michael wa loda
Oluwa jowo ko gbo adura
Moti ke yasin ke fatia
As i dey work mo fe alubarika
Wanna do anything for my daughter
She no sabi dis life na me call her
Make mommy self dey koma bother
And i go dey for you if you be my brother oh
Some say raba o tin korin
Some say raba o tin siwin
And when they hear my gbedu
Won kin simi
Won ma deleru bi ti omo jele o sinmi
But I no send emi kilo kan mi
Towo mi ba ti po bi iyepe iyanrin
Aye ni maje ku e ripe eyo kan ni
Everything on God sheybi Oluwa ni lani
Ode abi u they mesmerize
No be everybody dem dey prize
some fit give am to you oversize
Brolly calm down no dey criticize
U never fall no be say u be the wise
Person wey dem give award fit no worth the prize
Holy michael wa loda
Oluwa jowo ko gbo adura
Moti ke yasin ke fatia
As i dey work mo fe alubarika
Wanna do anything for my daughter
She no sabi dis life na me call her
Make mommy self dey koma bother
And i go dey for you if you be my brother oh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: s raba tunmise

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Alubarika Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Alubarika Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8323306/Sufficient+raba/Alubarika>.

    Missing lyrics by Sufficient raba?

    Know any other songs by Sufficient raba? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Styx: "Please believe me, my heart is in your hands. 'Cuz I'll be _______ ___"
    A losing you
    B watching you
    C missing you
    D seeing you

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sufficient raba tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!