Addicted

Yung D3mz, Djay

0 fans

Djay


2:42
14 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Wetin you dey do?
Wey dey hold me like super glue 
See now I'm stuck on you, girl I can't let go 
You got me tripping, baby I can't let go 
Fight then we make up 
Kiss and then make love 
Oh baby I can't let go
You got me fucked up, I can't let go 

I'm addicted to you body 
You're my blanket, cover me 
We both geti somebody 
But we still go dey gumbody 
Oh my Melanie 
You make me feel jealousy 
Oh my babe this kind loving 
So wild 

I'm addicted to your body o 
Baby Shey you know 
This kind thing I feel for my soul o 
Do me shakoro 
Got plenty things for my mind, what you say?
Girl I've been waiting all days for this 
Cool my mind with your soul and chest
Girl man waiting all days for this 

Girly like Wonder Woman (woman)
Your body na superhuman (human)
Baby you teef m'akoma 
Your baka wey sweet like sugar 
We no fit be together o
Cos me and you de cause wahala o
But me I no dey wanti another o
Make you no dey give to another o
(Another o)

I'm addicted to you body 
You're my blanket cover me 
We both geti somebody 
But we still go dey gumbody 
Oh my Melanie 
You make me feel jealousy 
Oh my babe this kind loving 
So wild 

You're my love and my chargie o
Anything for my baby o
Girl adey craze for your body o 
Hold me hostage for your heart o
Chioma no come dull me 
Cool me down with your sweety body 
Girl I'm stuck in your fantasy
Girl adey craze, make we gbe body

Calling my phone 
Like leave me alone 
I know you know that I can't replace you
She text me at night 
Say meet me outside 
Let's pour a couple shots, no chaser
We in the zone 
Out of control 
Baby bring your body, come closer

 Struggling with Addicted? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: LOUIS SUMPTER, SHERMAN JOHNSON

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Addicted Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Addicted Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8308821/Djay/Addicted>.

    Missing lyrics by Djay?

    Know any other songs by Djay? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which guitarist replaced Ritchie Blackmore in Deep Purple?
    A Glenn Hughes
    B Ian Hunter
    C Tommy Bolin
    D Joe Walsh

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Djay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!