Great Azikiwe
Roland
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
I just wanna be great I just wanna be great Like Azikiwe Azikiwe Great like Azikiwe Azikiwe Great like Azikiwe Azikiwe You know I just wanna be great I just wanna be great Like Azikiwe Azikiwe Great like Azikiwe Azikiwe Great like Azikiwe Azikiwe You know Ndị mmadụ na-achị ọchị When I start them go gba nkịtị oow My fans dem dey for me that na my family Haters them dey piss off dị ka ha na-nyu mamịrị Them no send my hustle but them dem hate on my legacy Them talk sey them dey for me Some talk sey na we be we Now I'm counting my blessings and them no dey Bad memories dey on replay Inside this music business I dey grind pass person wey dey grind for market Going through things alone and coming back better Odikwa dangerous Little care and you'll lose them all Too much care and you'll get hurt bruh Them set trap for me but like prick Till I conquer this pussies me I no go fall In short I go still stand tall Respect to niggas that showed me the way They be acting Godlike Before una go blast Femi I'm talking about how those niggas Fucking paved the way for me I just wanna be great I just wanna be great Like Azikiwe Azikiwe Great like Azikiwe Azikiwe Great like Azikiwe Azikiwe You know I just wanna be great I just wanna be great Like Azikiwe Azikiwe Great like Azikiwe Azikiwe Great like Azikiwe Azikiwe You know
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Great Azikiwe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8296738/Roland/Great+Azikiwe>.
Discuss the Great Azikiwe Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In