Manya (STEADY GRIND)
Moa
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
All my thinking na picture perfect oo When I dey hit all my target oo Run run run till ah finish perfect ow Manya manya ehh I just wan to manya manya eh Take the grinding higher higher eh Manya manya ehh I just wan to manya manya eh Take the grinding higher higher eh From naija to Maldives oo Steady flying Shayo from morning oo, to da night aii Popin' Martells on my bed Sail around in a cruise Chilling with my reggae and blues Cos man gat to jaye, man gat to jaye Mek dem pretty ladies Jo for me Pretty things in ma company, Dollar, pound sterling on my credit ow E no go bad if I grind on a steady oo Just wantu manya manya oo Manya manya eh Take da grinding higher higher oow Higher higher oo Manya manya oo Manya manya oo Take da grind higher higher Higher higher oo Go jiggy yo Jiggy yo jiggy yo Go go jiggy yo, jiggy oo Me no wan competing Just wanna do my thing and vibe Go faraway with da riddim no matter the place or time Jo jo to da grove Stepping on my reggae and blues Amma go jiggy yooo Just wantu manya manya oo Manya manya eh Take da grinding higher higher oow Higher higher oo Just wantu manya manya oo Sweet boi
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Manya (STEADY GRIND) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8261158/Moa/Manya+%28STEADY+GRIND%29>.
Discuss the Manya (STEADY GRIND) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In