WIN (feat. Ceeprinx)

Emabio

0 fans

Emabio


2:33
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Emmanuel Abiodun is my name
Emabio Is my stage name
Young boy from getto, hmm trying to get the fame
Many things don sup wen dey make me feel like to stop
But never ibiti made madebe
Person wey go blow go blow
No be until dey sign am to label
It started like a magic back then in school with my G
I did many freestyles posted on my IG
Nobody was supporting the only person was my daddy
Anytime if I won give up I will look back to where I came from
I was not born with silver spoon
Sometimes gan akin jeun sun
Ikan pogan tan pass through
For night mosquito o kin jasun
So my hand on my chest, I promise to make you proud
In case they don't know, Ceeprinx let them know what I'm talking about
I get many things whey Dey weigh me down
Many things whey Dey face me now
I no wan rush but dem wan chase me down
Many people wan Dey waste my time
Life Dey carry me go where I no know
I Dey reason far but I no Dey puff Colo
Many things whey wan make man kolo mental
Can't faze it all
Oluwa show us the way e be like say e don dey harder
Heading to the top wicked people cut ladder
But I keep pushing my thing and everything go make sense
I promise myself until I get there, no relent
But ireti ojo pipe oma n sokan lare
Kini kati gbope kowa blow, lomo Toni talent
Sometimes I feel like quitting but no here no be bus stop
Fans comments and my family are the reasons why I don't stop
But I'm gonna win
No matter how e Dey be
No matter how I Dey feel
I'm gon roll up my sleeves
I get many things whey Dey weigh me down
Many things whey Dey face me now
I no wan rush but dem wan chase me down
Many people wan Dey waste my time
Life Dey carry me go where I no know
I Dey reason far but I no Dey puff Colo
Many things whey wan make man kolo mental
Can't faze it all alone

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Aboyewa Abiodun

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the WIN (feat. Ceeprinx) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "WIN (feat. Ceeprinx) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8260307/Emabio/WIN+%28feat.+Ceeprinx%29>.

    Missing lyrics by Emabio?

    Know any other songs by Emabio? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Tony Lewis is more known as a member of which band?
    A The Outfield
    B King
    C Dexys Midnight Runners
    D Alphaville

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Emabio tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!