Back to Back

OGnetwork

0 fans

OGnetwork


2:30
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I no dey like to fight
Me i no dey gum body
My energy full for ground o
E still full for ground
OGnetwork
I no dey like to fight
Me i no gum body
Me i no dey gum body
If e no go be for money
I no dey rush my things
If the deal no go pay me I'm not ready
I know music go take me go paris
Cus my God is forever dey with me
Ahn
I no like to dey farawe
Cus eni to mo way sha l'omo iwe
Bad energy stay far away
Wetin go be mine no go run away
I stay focus just to take care of my mummy oo
Oluwa bless my way
Ahan
Giving them back to back
(Back to back)
I no dey like to fight
(Me i no dey like to fight)
I too dey like to party
(Like to paart)
Energy dey body
Dey my soul
E still full for ground
(Full for ground)
Giving them back to back
(Back to back)
I no dey like to fight
(Me i no dey like to fight)
Energy dey body
Dey my soul
E still full for ground
(E still full for ground oo)
Cus I'm strong mama prayer keep dey follow me oo
Your blessing like rain baba God make e dey fall on me oo
I been dey confuse
The kind side wey this life shows me
Omoor i been dey confuse
I stand with God so the thing wey no get mouth no fit dey rule
Grinding every night and day
One day e go be of use
But to look at fancy life out there like it's morning
Ye iyee eh
Many fact wey go make me look to people say i boring
Yee iyee eh
Alot of challenges i face everyday keeps me going
Umm um umm
And i know say all the things i desire I'm gonna own it
Yee iye eh
Cus my ideas and my knowledge gonna speak it with time
Gonna speak it with time
Ahh ah ah
Ah ah ah
Ah ah ah
Ahh
Cus I'm strong
Mama prayer keep dey follow me oo
Your blessing like rain
Baba God make e dey fall on me oo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Raji Sheriff

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Back to Back Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Back to Back Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8252148/OGnetwork/Back+to+Back>.

    Missing lyrics by OGnetwork?

    Know any other songs by OGnetwork? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    How do you pronounce the name of the American indie band MGMT?
    A em gee em tee
    B migemt
    C migmit
    D managment

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    OGnetwork tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Back to Back

    »