One Day

Phajay Eriz

0 fans

Phajay Eriz


2:52
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

I get new tory
I get new tory
I get new tory
I get new tory
One dey go be one day
Yo check
I'm 1960 in the flesh
Independent in the pen game
The way I pen game
And I can spill ink about pain
Or spit wetin don cut chain
Or spit wetin go cause change
talk say I dey burst
Dem talk say I dey burst brain
Your casalah when e set
Wahala in front of your face Having a word with your fears
Not feeling like the president
I am the three tiers
Ask Musa
Na only me him never see for gate
My physical dey scarce
Fully present for the cash
I wan invest in bills why Dem investigate
And na only soft wey I dey do
Dont want to suffocate
I go make your mind Dey
Be like payday wey dey fall for holiday
Make I bring delight make I be your faraday
Before my eyes close and I go where the father they
They one try kill my spirit
But my body one just Dey

One day go be one day
One day go be one day
Those wey dey steal the money for government
One day go be one day
One day go be one day
Those wey dey steal the money for government
One day go be one day

If observation na crime I for they serve by now
Because I no too they follow the law
I'm just on a low
I been dey gather knowledge until I start they apply
Start dey listen to myself
Hear my own reply
Ah draw curtain with my heart then I felt her plight
And after that
Insight from the night to the bright na new height
I fit show the wise men the road to baby Christ
Or show them my back
Show them the place wey sapa crest
I go like know the feeling of knowing say aza rest
Because words no fit define
The numbers represent
They no fit rep resent
E go make me smile
Right ear to the left cause
Normally self me to I don normalize
To they run my program on a kum comot your eyes
I'm really careless
Yes na myself I they find
But I no really dey loss
I just stepped inside
After them talk say na there the real me they reside
You they see the frame clear abi make I resize
Na who they plot two ways they win him x and o's
I gat more than two ways to turn ideas to o's
Even your sister wey they form old tokoz
Fit touch her toes on a good day I suppose
from a far na i'm go burst her head
No need for scope
I  dey draw from the future I dey burst ahead
Go getter
How many nets wey I gas tear
Because like everybody mehn
Me I just one dey

One day go be one day
One day go be one day
Those wey dey steal the money for government
One day go be one day
One day go be one day
Those wey dey steal the money for government
One day go be one day

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Gambo Abare

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the One Day Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "One Day Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8250067/Phajay+Eriz/One+Day>.

    Missing lyrics by Phajay Eriz?

    Know any other songs by Phajay Eriz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who featured who in "Laugh Now Cry Later"?
    A Lil Mosey ft. No Cap
    B Beyonce ft. Olivia Rodrigo
    C Fancy ft. Rihana
    D Drake ft. Lil Durk

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Phajay Eriz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    One Day

    »