Free My Mind
Omah Lay
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Free my mind Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind yo Free my mind with shayo o I get a girl for America She no dey ever ever let me down I get another one for Senegal She no dey ever ever give me nack I get another one for Unilag That one behaves like a hoodlum I get another one for Uniport See me see trouble kill a boy Now we don bust o Free my mind Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind yo Free my mind with shayo o Mm my melody e sweet pass mm-mm Mm my energy I fire pass moto If shawty no go give me I go go nack okpo Shule boy e be the boss don shule boy Cause e don bust o o Free my mind Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind yo Free my mind with shayo o Olosho wey no fine Dem dey too like clout e yo People wey no get talent, oyo Them dey too sharp mouth So I free my mind o with shayo no I free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind Free my mind with shayo Free my mind yo Free my mind with shayo o
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Free My Mind Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8205904/Omah+Lay/Free+My+Mind>.
Discuss the Free My Mind Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In