Rollercoaster

Don Tizz

0 fans

Don Tizz


2:50
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

(Heyo Tease me baby)
She's a blessing i'll never let her go
She dey lift my soul so i will carry my sole
The thing you carry na im make me jo
I'm never letting go, love sweet pass Ajinomoto (Ajinomoto o)
Roll roll roll roll your waist like roller coaster (roll roll roll)
Tin ba ti gba e lago Onome will you answer
Will you accept my love make i be your Jehovah
Defend your heart like Evra, me and you forever
Babe wey fresh like tomato (tomato)
Make i net like Ronaldo (Ronaldo)
Storm the party like tornado
Call me general i'm your commando
Love is sweet when money dey
How much be your dowry i want to pay
Better or worst i go still dey with you bebe
For my aparte
Do like this, yeah do like that
I'll make your pumpum rush like tap
Stop capping and suck the cap
I get carpentry instinct i sabi knack o ( ye ye ye)
Omo to fine dada (ahn)
Bad boy dangbana (yeah)
She loves my own pattern
O she mi dada
Roll roll roll roll your waist like roller coaster (roll roll roll)
Tin ba ti gba e lago Onome will you answer
Will you accept my love make i be your Jehovah
Defend your heart like Evra, me and you forever
I no go lie give you
You know say i miss you
Nobody fit be like you
You're my Esosa o anything you want i do
Omo to ju omo lo, i like this your bumbum
Smell nicer than tom ford, opor por por por
I'll take you around the world
Buy you Gucci and Dior
She mesmerized me
Nah she dey high me
Like palmy o, olomoge ma pami o o
She mesmerized me
Nah she dey high me
Like palmy o, olomoge ma pami o o o ah
Roll roll roll roll your waist like roller coaster (roll roll roll)
Tin ba ti gba e lago Onome will you answer
Will you accept my love make i be your Jehovah
Defend your heart like Evra, me and you forever
Roll roll roll roll your waist like roller coaster (nah she dey high me)
Tin ba ti gba e lago Onome will you answer
Will you accept my love make i be your Jehovah (nah she dey high me)
Defend your heart like Evra, me and you forever

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Olatunde Shittu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Rollercoaster Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Rollercoaster Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8186682/Don+Tizz/Rollercoaster>.

    Missing lyrics by Don Tizz?

    Know any other songs by Don Tizz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what year was the first Woodstock festival held?
    A 1969
    B 1970
    C 1968
    D 1980

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don Tizz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Rollercoaster

    »