A Wayward Child

DENRYNZ

0 fans

DENRYNZ


2:56

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Life go drive you craze
People go drive you nut
My people hustle all night make the the hustle pay
Do what you sabi do make sure you do your best and leave the rest for jah ahhh
In every day and night you've been hustling and praying you bow down to god
Make you no forget say time nah turn by turn
Make you dey wait for your turn make you no go run pass your time
Make you put god for first
In everything you do
In everything you see
Make you thank god for life
Make you thank god for love
Make you live your life

A wayward child nothing wey dem give am wey go satisfy
A wayward child nothing you go give am wey go satisfy
If pikin Dey cut tree inside the forest only elders know where e go fall
Weytin elders go see when sitting down
A child can never see when e standing tall
No be everybody dey normal
Plenty plenty plenty people don craze
no be everybody Dey normal
Plenty plenty plenty people don craze

A lonely bird
Flying flying flying without no destination
So hoping to find
Hoping  to find a place to hang in all night
It's cloud and windy in the wilder
Wilder of life
They cannot feed
They can't conceive
It's hard to forgive
Understanding but the truth they cannot stand it
They shed  the light there come the light
They off the light they say no one follow them

A wayward child nothing wey dem give her wey go satisfy
A wayward child nothing you go give am wey go satisfy
If pikin Dey cut tree inside the forest
Only elders know where e go fall
Weytin elders go see when sitting down
A child can never see when e  standing tall
No be everybody Dey normal
Plenty plenty plenty people don craze
No be everybody Dey normal
Plenty plenty plenty people don craze

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Adeyemi Oguntuase

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the A Wayward Child Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "A Wayward Child Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8180536/DENRYNZ/A+Wayward+Child>.

    Missing lyrics by DENRYNZ?

    Know any other songs by DENRYNZ? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Say It Right" is a song by which female pop artist?
    A Mandy Moore
    B Jessica Simpson
    C Nelly Furtado
    D Katherine Mcphee

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DENRYNZ tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io