Focuz

Mr Yukay

0 fans

Mr Yukay


3:56

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Skaibuoy
They call me Mr Yukay
It's N.OJizzy on the beat wow
Skayah Skayah Skayayayayah
If you chop you go die if you no chop you go die shey e no better make we kuku chop Kom belle full before we go die?
If you rich you go die if you no rich you go die, shey e no better make we kuku rich Enjoy The money before we go die aaaaaaaaah
Focus
Everybody focus
Ayoh eh
Aayoo yoh eh eh
Ayoh aayoo yoh
Ah be somebody I no go send anybody oooooh
Because nobody really send anybody oooooh
You no get money and you no go get anybody oh oh because nobody really send Anybody
Focuz
Everybody focuz
Shebi you know Obi Cubanna
Every girl wan suck him banana
What about Aliko Dangote
Aboki dey form say dem relate
For you wey dey form say you go school
Osibanjo dey back of bubu
You dey enjoy yourself dey Facebook
By Mark wey drop out of same school uuuuu uh
By now you suppose don get it
If you don't get it
My friend forget about it
Focus
Everybody focuz
Aayooh eh
Aayooh yoh eh eh
Ayooh
Aayoooh yoh
Ah be somebody I no go send anybody oooooh
Because nobody, really send anybody oooooh!
You no get money and you no go get anybody oh oh, because nobody
Really send anybody
Focuz
Everybody focuz
If you chop you go die, if you no chop, you go die, shey e no better make we kuku chop Kom belle full before we go die?
If hmmm
You go die
If you no hmmm
You go die
Shey e no beta make we kuku hmmm
Make we kuku hmmm
Make we kuku hmmm
Before we go die aaaaaaaaah
Focuz
Everybody focuz
Ayoh eh
Aayoo yoh eh eh
Aayooh eh
Ayooh yoh yoh eh
Ayoh aayoo yoh
Padi mi wobi Toba focus
Na you people go dey focus
And your Money go dey surplus
Dem go dey shout pe opor opor
Focus
Na you ppl go dey focus
And ur money go dey surplus
Dem go dey shoutu pe opor opor opor
Focuz
Them call me Mr Yukay
Skaibuoy
Big time

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ogbaji Ukenya

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Focuz Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Focuz Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8170526/Mr+Yukay/Focuz>.

    Missing lyrics by Mr Yukay?

    Know any other songs by Mr Yukay? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Pink Floyd album featured the song 'Comfortably Numb'?
    A The Dark Side of the Moon
    B The Wall
    C Animals
    D Wish You Were Here

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mr Yukay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!