how to luv
Omah Lay
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
(You know I'm just tryna have fun tonight, you know?) (Ain't nobody judging anybody) (Everybody is beautiful tonight) (You feel me?) ('Cause you know, you know) My body dey for Adamawa-wa-wa-wa-wa-wa-wa-wa-wa My head e dey for jigawa-wa-wa-wa-wa-wa-wa, whoa-whoa My matter e full for nkom, kom, kom, kom wah My heart carry too much ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo ah Girlie, come show me how to love (Ah-ay, ah-ay, ah-ay) We get married no divorce It's just you and I endorse (Ah-ay, ah-ay, ah-ay) All these diamonds ain't enough (ohh) My girlie, come show me how to love, whoa (Ah-ay, ah-ay, ah-ay) (show me, show me, show me) It's just you and I endorse We get married no divorce (Ah-ay, ah-ay, ah-ay) All these diamonds ain't enough (All these diamonds ain't enough) I've been trying, shawty Trust me, I f*ck with you But I no believe say you go fit to solve my issues (Ah, ayy, yeah, ayy) You know na kcee wey sing Limpopo (ah-ay, ah-ay, ah-ay) My motor Dey for Ikoku Chop my money intoto Omotena hit my agogo go I know wetin dey your kom kom (ah-ay, ah-ay, ah-ay) If you no give me I go Kolo I get the spirit of ashewo Port Harcourt boy Isaac Boro Girlie, come show me how to love We get married no divorce It's just you and I endorse All these diamonds ain't enough, oh My girlie, come show me how to love, whoa (show me, show me, show me) It's just you and I endorse We get married no divorce All these diamonds ain't enough (All these diamonds ain't enough) (Ah-ay, ah-ay, ah-ay) (Ah-ay, ah-ay, ah-ay)
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Isaiah Precious, Kelvin Ibinabo Oriye, Michael Innocent, Stanley Omah Didia
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"how to luv Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8125358/Omah+Lay/how+to+luv>.
Discuss the how to luv Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In