Young Dreams

GEE H

0 fans

GEE H


3:15

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ooh oouuh oohh
Gee H
Ohh oh
See!
Young boy wey I no get
Ibi convoy be my prayers
Oh I go sing hosanna naa na
Oh yeh yeh
Na that day wey i go chop bet
I want love romeo and juliet
Make i build house give mama ahh
Mabr3 trotro by the road
Debiaa la borrow
Sika nti people getting gono
You get girl sef you no fi to show
Cos chairman dey pick am for road
Nice house and fine cars
Make i feel comfy i fine sha!
Fly my family to America
Live my dreams o
Is this too much to ask?
Am I not your child?
People dey make am big o
Make you dey look my way
Is this too much to ask?
Am I not your child?
Make a young lad win o
Promise not to lose my way
Is this too much to ask?

Oh my oh my oh my God
Oh my oh my oh my God
Oh my  oh my oh my
Oh my oh my
Am i not your child?
Oh my oh my oh my God
Oh my oh my oh my God
Oh my oh my oh my
Oh my  aah oh oh

Me I want to chill o
Oluwa rain o
Blessings on the boy o
Make the money dey flow
We tire for the follow back
Make we de lead make we dey control la
Bless me with a range rover
Make we take over! Eh eh
I no fi ask no one ofcourse na only you baba!!
So as we dey pray make edey show make you do am for me
Send my helper Lord to come and rescue me
Oh tell me
Is this too much to ask?
Am i not your child?
People dey make am big o
Make you dey look my way
Is this too much to ask?
Am i not your child?
Make a young lad win o
Promise not to lose my way
Is this too much to ask?

Oh my oh my oh my God
Oh my oh my oh my God
Oh my oh my oh my
Oh my oh my
Am i not your child
Oh my oh my oh my God
Oh my oh my oh my God
Oh my oh my oh my
Oh my aa oh ohh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Kevin Debrah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Young Dreams Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Young Dreams Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8099354/GEE+H/Young+Dreams>.

    Missing lyrics by GEE H?

    Know any other songs by GEE H? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rap Monster is from which boy group?
    A BTS
    B GOT7
    C The Vamps
    D Why Don't We

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    GEE H tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Young Dreams

    »