Popping (feat. Slxm, Motiv, Legendary & Alzatino)

WBZ

0 fans

WBZ


2:37

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

All because of fifty Azul
Na so the omo comot follow me
All the way from Istanbul
Woah woah woah
It's Motiv on this one
Woah woah woah
Ooh Oh
Ooh Oh Oh
International flex
When we spraying ponds and dollars
Yeah we grind so hard till the sun up
Tell me what you like
Give you what you never thought of
And when we touch down in Lagos
Say its straight to W Bar
With the girls and goons
Make the party turn up
Give you vibes you
Never ever thought off
Omo Omo
Would you tell me how it make sense
I'm a bad guy steady doing nonsense
But trust me, me I still get sense
Making so much money
Even nonsense just dey make sense
Omo Omo
Would you tell me how it make sense
I'm a bad guy steady doing nonsense
But trust me, me I still get sense
Making so much money
Even nonsense just dey make sense
So we be popping Rosé
Even nonsense just dey make sense
Fifty bottles anything wey you want
Hennessy Moét
Even nonsense just dey make sense
See as the kele them whine
Make we just shayo throwaway
Even nonsense just dey make sense
Anything wey you do
Make you just cool me down
Woah woah woah
Even nonsense just dey make sense oh
Cool me down
Woah woah woah
Keep on rocking
Keep on popping
Me and you we get something
All my guys chilling in W Bar
All the ladies come dey come
Cause they see the new cars
Keep on rocking
Keep on popping
Me and you we get something
All my guys chilling in W Bar
All the ladies come dey come
Cause they see the new cars
So we be popping Rosé
Popping Rosé
Fifty bottles anything wey you want
Hennessy Moét
Hennessy Moét
See as the kele them whine
Make we just shayo throwaway
Shayo throwaway
Anything wey you do
Make you just cool me down
Woah woah woah
Woah woah
Cool me down
Woah woah woah
Huh
She say my flow too dey make sense
And Slxm told me money stop nonsense
My girl's ass looking inflated
And we be making movies R-rated
No be by mouth, I no go say nothing
Shayo dey we gats to pop something
And if I slip mi o le shu bu ra ra
I get support like Tinubu ro ra
So we be popping Rosé
Even nonsense just dey make sense
Fifty bottles anything wey you want
Hennessy Moét
Even nonsense just dey make sense
See as the kele them whine
Make we just shayo throwaway
Even nonsense just dey make sense
Anything wey you do
Make you just cool me down
Woah woah woah
Even nonsense just dey make sense oh
Cool me down
Woah woah woah

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Jimisola Oriyomi, Joseph Agbogu, Michael Nwokobia, Minky Isa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Popping (feat. Slxm, Motiv, Legendary & Alzatino) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Popping (feat. Slxm, Motiv, Legendary & Alzatino) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8090422/WBZ/Popping+%28feat.+Slxm%2C+Motiv%2C+Legendary+%26+Alzatino%29>.

    Missing lyrics by WBZ?

    Know any other songs by WBZ? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    She can read, she can read, she can read, she's ____.
    A smart
    B bad
    C brave
    D clueless

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    WBZ tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!