E Sure Me (feat. Jegbowy)

Codizy

0 fans

Codizy


2:53
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yezel eyi e sure me oh oh!
Your boy codizy

I Dey see the sign
My time dey come
Me I'm going higher
Before the battle started
Me already won
So nothing shake me ahhh naa
That's me no go seke
Me no mind wetin people dem Dey say
Some say I don shekpe
Me never get money me Dey happy eehh
I tell 'em say one day
Say my hustle and grind e go pay eeh
That one e sure for me oh ohhh!

Oluwasanumi na you be my hope o
As I go down on my kneels lord I pray for grace o
As I Dey work everyday different things I face ooo
Moyin Oluwa moyin Oluwa logo

Oya no story
Me no dey worry
Because e sure me
Oya no story
Me no get worry
Because e sure me

Oya funwo lowo  pewon wanbi
Showti gbagbe Ibati mon strive ni yanki aah

Omo ee koni kaki
Bata kon nica kon
Aah tun fansi

Now I don't give a damn
Money on my mind
Business on the grind
Anybody toba gbe fun wo ni 5
Ok ok sara lapwon ni 10

Omo ogo wole turn on the light
0 worries 0 complain ni by
Owo ti po we dey ball in dubai
Buga Lanje buga lomo iyemi

So stay on your lane don't come my lane
Bad guy 0 worries pelu aim
If you don't mind can you give me my Change
We are big we're this everyday Everyday

Oluwasanumi na you be my hope o
As i go down on my kneels lord I pray for grace o
As i dey work everyday different things I face oo
Moyin oluwa logo

Oya no story
Me no dey worry
Because e sure me
Oya no story
Me no get worry
Because e sure me
Oluwasanumi na you be my hope o
As I go down on my kneels lord I pray for grace o
As i dey work everyday different things i face oo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ogbuji Chidumaga

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the E Sure Me (feat. Jegbowy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "E Sure Me (feat. Jegbowy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8086626/Codizy/E+Sure+Me+%28feat.+Jegbowy%29>.

    Missing lyrics by Codizy?

    Know any other songs by Codizy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Bruce Springsteen: "Then I got Mary pregnant and man that was all she ______".
    A thought
    B wrote
    C note
    D wants

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Codizy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!