RABA

Kiddanawti

0 fans

Kiddanawti


2:43

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Holla...

Aje aje aje...
No be today

Aje aje... chao!
No be just dream

Na the koko be the Raba
Malo ever dawole nkan ti o le Daba

We sleeping on the street, ko si Eni Ta ma saba, positive vibes only

Mi no wan sober
Heading to the top I no fit quit o my brother

Mama always show me how to love one another
Many many critics I Dey get mi bother

Leaving my best life
I Dey step down with soda

Yah.. ah!
Mi no send nobody

If you ever see me no go try to gum body
Have added more flesh

Ni sin mo ti yodi
Mi fresh from head to doe

Call me the shawty
Not stagnant,

Have gotta be on the move make you Vibe to the groove

Yeh see I'm vibrant
You already know no dulling

Mo ma se anybody le se
I Dey grind...

Make money dey
Gbogbo o jo la n la ka ka

No holiday make
Anything wey dem like

Make them say...
Bo pe bo ya we go see happy day

Ma lo mu ori wa
Everything mi grind mi no surrender

Orishirishi ara ni ma da
Mi o ki se Eni ti o le fi yan ga

Ma lo mo ri wa
Everyday me grind mi no surrender
Orishirishi ara ni ma da

Mi o kin se Eni ti o le fi yan ga
Say say...
See I have got a different style

From the ones that you hear
Different vibe from the one that you Feel

Different swags from the one that You see
Different juice from the one that you Drink

Won shomi
E mi lo mo ton so ni sin
Won gbomi

I Dey rap and sing
Ko si Eni to  n komi
I se Orin ti mo n se
Iyen lo ri ranmi

Come learn come learn
Imma teach you how to do it

If you ain't talking money I suggest That you screw it
You already know me bad no time to Dey prove it

This is the vibe and I know that you Feel it
Ti a si ko mi bade

Ara ye a de mi Lade
We don tey for the game

Ojo ti pe no be today
Kadara  mi yato si ti bother tada

Music na my calling
I no fit stop am laye

I Dey grind
Make money dey

Gbogbo ojo la n lakaka
No holiday
Anything wey dem like make dem say

Bo pe bo ya we go see happy day
Ma lo moriwa o
Everything mi grind mi no surrender O

Orishirishi ara ni ma da o
Mi o kin se Eni ti o le fi yan ga o

Ma lo mori wa
Everyday mi grind mi no surrender
Orishirishi ara ni ma da

Mi o kin se Eni ti o le fi yanga o
Gbogbo o jo la n lakaka no holiday
De de...

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Obafemi Temitope

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the RABA Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "RABA Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8056196/Kiddanawti/RABA>.

    Missing lyrics by Kiddanawti?

    Know any other songs by Kiddanawti? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the name of The Beatles’ first album?
    A Help!
    B Abbey Road
    C The Beatles
    D Please Please Me

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kiddanawti tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!