Boshenlo

wilbonex

0 fans

wilbonex


2:06
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Dem no get agbara, if no be say you forr
Dem go first shakara, the noise fit dey disturb
Everybody just dey lobby
Some go do that, some go do this
Some go do this, some go do that
Some go do gee, some go do rap
Some go move right, some go do fine
Some go do nice, some go do bad
Some go move hard, some go move out
Some go move out of this street life
Some go move out, out of this life, it's marrd
Boshenlo, loshenlo
No dey forr, all is scarce
But winner, go take all
So wake up, it's marrd
Boshenlo, loshenlo
No dey forr, all is scarce
But winner, go take all
So wake up
It's marrd but it is what it is, Just try dey maintain
Cause life no care what you think, E fit get you on your best day
Nobody wan take time think, Everybody dey para
Shey me sef con dey laugh ni? Abeg make everybody dey calm down
Some go do that, some go do this
Some go do this, some go do that
Some go do gee, some go do rap
Some go move right, some go do fine
Some go do nice, some go do bad
Some go move hard, some go move out
Some go move out of this street life
Some go move out, out of this life, it's marrd
Boshenlo, loshenlo
No dey forr, all is scarce
But winner, go take all
So wake up, it's marrd
Boshenlo, loshenlo
No dey forr, all is scarce
But winner, go take all
So wake up
Is it alright?- to be born in wrong times
Who go put these things in order
Wolves be running over
And Lambs go bubbling under
(And we know nothing)
Some go do that, some go do this
Some go do this, some go do that
Some go do gee, some go do rap
Some go move right, some go do fine
Some go do nice, some go do bad
Some go move hard, some go move out
Some go move out of this street life
Some go move out, out of this life, it's marrd
Boshenlo, loshenlo
No dey forr, all is scarce
But winner, go take all
So wake up, it's marrd
Boshenlo, loshenlo
No dey forr, all is scarce
But winner, go take all
So wake up, it's marrd
Everybody just dey lobby

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Adewale Quadri

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Boshenlo Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Boshenlo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8055871/wilbonex/Boshenlo>.

    Missing lyrics by wilbonex?

    Know any other songs by wilbonex? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song "Remember the Name" was performed by Eminem, 50 Cent, and ...
    A Kane Brown
    B Post Malone
    C Ed Sheeran
    D Jason Derulo

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    wilbonex tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!