Emi Aluta
Seun Kuti, Egypt 80
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
If we sick for house G.O go say na we mother Wein wein If we die for road Imam go say na we father Wein wein Blame we friends blame we cousins blame we neighbors. Blame the cat blame the dog blame the birds G.O no see, the politicians Wey dey thief all the money Imam no see the politician Wey dey thief all the money Dem dey see future wein wein See vision Dem no see governor or senator Wey dey dem front. Inside dem church. Wey dey dem front. Inside dem mosque These ones dey see winch o See demon Dem no see president or ministers Wey dey dem front. Inside dem church Wey dey dem front. Inside dem mosque This ones dey see catch winch o Catch demon Dem no catch councilor or legislator Wey dey dem front inside dem church Wey dey dem front inside dem mosque These ones dey cast every and Bind every Dem no cast IG or Oga ZOMBIE Wey dey dem front inside dem church Preach!!! Any corruption Wey hold government don hold dem for church I say E don hold dem for mosque I say E don hold bishop ooo. E don hold imam o All of them dey Collect steady Imam dey gbadun No fit talk Bishop dey gbadun No fit talk. Alfa dey yoofa No fit talk MLK na pastor e fight for him people ,with dem thousand thousand church everywhere No man for the people Malcolm X na Imam and e fight for him people, with them thousand thousand No man for the people Emi Aluta Wole wa , Irunmole to n ja won l'aya Emi Lumumba Emi Guevara Emi Sankara
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Emi Aluta Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 31 Oct. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8033591/Egypt+80/Emi+Aluta>.
Discuss the Emi Aluta Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In