Try
T.I BLAZE
Struggling with Try? Become a better singer in 30 days with these videos!
Hmm ah ah ahh (Yo) Ayy yeah yeah yeah (Big Vibes) Hmm hmm mm hmm I get many thing wey dey bother my mind (Bother my mind) And if dem ask me I tell them brother no mind oh (No mind oh) I no dey copy cat I no dey cross my line I dey low key dey grind oh (I dey low key dey grind oh) Na everybody get time oh (Na everybody get time oh) Been a long time on the road (On the road) Jejely cut my coat (Jejely cut my coat) I no fit give up kept on trying (Kept on trying) More shot for the goal (More shot for the goal) I don try I don try I no fit to stop to try till I get enough money Forget about konji No girl go love you if you no get this money O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan) K'araye malo rimi tan oh (K'araye malo rimi tan oh) Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan) Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Oju mi gan ti ri) O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan) K'araye malo rimi tan oh (K'araye malo rimi tan oh) Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan) Oju mi gan ti ri, ayy ayy (Oju mi gan ti ri) I'm up all time All on Jah Eni ton w'owo o kin wa'ja I no fit dey wish my brother down I no fit to dey cut trouser for your gown I no go fit run from God (Run from God) I came from the street no joy oh (No joy oh) Many men six feet gone oh (Six feet gone oh) No more sorrow only joy oh (No more sorrow only joy oh) I don try I don try I no fit to stop to try till I get enough money Forget about konji No girl go love you if you no get this money O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan) K'araye malo rimi tan oh (K'araye malo rimi tan oh) Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan) Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Oju mi gan ti ri) O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan) K'araye malo rimi tan oh (K'araye malo rimi tan oh) Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan) Oju mi gan ti ri ayy ayy (Oju mi gan ti ri) O rimi pe mo jade tan K'araye malo rimi tan oh (Ahh ah ahh) Oju mi gan ti ri nkan (Yeah ayy ayy ayy) Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Ah ahh yeah) O rimi pe mo jade tan K'araye malo rimi tan oh (Ah ahh ah ahh) Oju mi gan ti ri nkan Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Ah ah ahh yeah ayy) Yo Big Vibes
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Akintunde Abiodun Timileyin
Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Try Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7996629/T.I+BLAZE/Try>.
Discuss the Try Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In