Back Then

DOLLY P

0 fans

DOLLY P


4:10

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Wawawawawawawaawa
Is Dolly p yeaaah
Onanananaana
As the prince of international sound Oo(Oh no)
Say back then we dey broke
We dey small
We no get money o
As them Dey cruise
Dem dey gara
Dem dey want to dey form for me oo
Boya lemo pe awa gangan ni baba Yin oo
Boya lemo pe emi gangan ni baba Yin oo
Oya pass me the lighter
I don shayo my body feels lighter
Play my song awon temi fe ginger
Enemies elewon siita oo
E tiwon bota oo
Awon ti o fewa oo
E tiwon bota oo
So many people dey hustle but no Geti shigba
If na lie I dey lie olohun gbo kin gba
And this poverty sef
E dey give me the ginger oo
Say this hennessy sef
Na my brain e dey finger oo
If no be God oo
Wey see my hustle oo
Dem want make we fall oo
Dem want make we Fem oo
Dem want make we smell oo
Bugatti Dey smell oo
Awa o ki shey smellos
E so fun pe ko me nu oo eeh
Say Back then we dey broke
We dey small
We no get money o
As them dey cruise
Dem dey gara
Dem dey want to dey form for me oo
Boya lemo pe awa gangan ni baba Yin oo
Boya lemo pe emi gangan ni baba Yin oo
Oya pass me the lighter
I don shayo my body feels lighter
Play my song awon temi fe ginger
Enemies elewon siita oo
E tiwon bota oo
Awon ti o fewa oo
E tiwon bota oo
Alaye kini packaging
O baby what's the packaging
Awon high table gan managing
Aimoye pulli to ti damage
Ye ye yeee yeh
Koma respect eni toba ti ju e lo
Koma respect eni toba ti ju e lo
Toba fe ni packaging
O la ti ni strategy
Kode tun gba benefit
Kode tun gba energy
Sho n gbo
Oun madding
Oun banging
Shey iwo je bad boy to lo n sagging
Ewo ni gbo gbo online connection Gangangangan to n lo n lagging
Wa n shana wole
Mawo boo shen shana wole
Won komo wole
Mawo boo shen komo wole
Ooh ooh yeh
Nibo lawa lati party oo
B2 lawa Tati mo ti o
Awon girls gan gum body
So baby girl come gum body
Say back then we dey broke
We dey small
We no get money o
As them dey cruise
Dem dey gara
Dem dey want to dey form for me oo
Boya lemo pe awa gangan ni baba Yin oo
Boya lemo pe emi gangan ni baba Yin oo
Oya pass me the lighter
I don shayo my body feels lighter
Play my song awon temi fe ginger
Enemies elewon siita oo
E tiwon bota see
Elewon sita o
Awon ti o fewa oo
E tiwon bota oo

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Kord Mixz, Ridwan Asiru

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Back Then Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Back Then Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7993478/DOLLY+P/Back+Then>.

    Missing lyrics by DOLLY P?

    Know any other songs by DOLLY P? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Spanish singer sang the lyrics : "Monday night, and I feel so low I count the hours but they go slow..."?
    A Enrique Iglesias - "Be With You"
    B Ricky Martin - "Livin' La Vida Loca"
    C Jennifer Lopez - "Waiting For Tonight"
    D Selena - "Dreaming Of You"

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DOLLY P tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!