Iyami (feat. Danil Silva)

Miles Answer

0 fans

Miles Answer


3:33
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Tell me why I go fall
When mum and God
Dey my back
When cold dey catch me for class
Rain dey fall
My mama still enter
Carry me for back
Iyami my ebube
Who don watch isakaba
Go know Wetin I dey talk about
Iyami your pikin don fall your hand
Well I fit don make mistakes
I fit don take the wrong steps
When I look back on my life
I share tears of regret
Ma Lo
Gbadura fun mi
Cause if you know where I dey come from
You for surely dey dumb
You for surely dey dumb
Cause if you go through the stress wey I go through you for don carry gun but
Ma Lo
Iya mi
Miles answer to the world
Hi
Listen
Iyami am sorry
I need a reminder
Because belike I don forget how to live
If obo fit captain seddof and okocha for match
Nor vex but believe me
Na who get money dey lead
The hard times you went through for me and big bro
Pain pass when person dey bleed
When my mate dey sleep
By twelve I dey awake till two
Funny part I go still first dem wake by six
You train me well
But now thinking make me dey blunt by six
Na money matter
And he dey pain me say you dey trek like this
I am the perfect example
Of why I can't trust no man
I dey see the way you dey swear
Miles nor dey smoke and drink
Sorry iyami
Life nor be as we want am e dey be
See me just see me now
420 Stoner na I be
Well I fit don make mistakes
I fit don take the wrong steps
When I look back on my life
I share tears of regret
Ma Lo
Gbadura fun mi
Cause if you know where I dey come from
You for surely dey dumb
You for surely dey dumb
Cause if you go through the stress wey I go through you for don carry gun but
Ma Lo
Iya mi
Iyami
You see those girls
Wey you dey talk about
Decent
Dey wear long gown
Nor be for me
I want a bad and good bitch
Girl wey go dey blunt and pray for me
Life shall deep
Emmy wey you dey use
As good exampleFor me
Weekend na different girls
Trousers
He dey unzip
Miracle wey you say decent
And get baby face
Tattoo many pass my own
Even dey plan to draw for him face
Iyami out here everybody na victim
Not guilty still dey prison
Nah surviving we dey now
Nor be love
Na who dem catch be theif
Lucky nor travel anything
He dey prison like this
Na who get money dey talk
Broke man sit down dey Listen
Everybody na sinner
Make person nor judge person
Well I fit don make mistakes
I fit don take the wrong steps
When I look back on my life
I share tears of regret
Ma Lo
Gbadura fun mi
Cause if you know where I dey come from
You for surely dey dumb
You for surely dey dumb
Cause if you go through the stress
Wey I go through You for don carry gun but
Ma Lo
Iya mi
Miles answer to the world
Huh huh
Dani Silva

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: isaiah Nelson

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Iyami (feat. Danil Silva) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Iyami (feat. Danil Silva) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7983383/Miles+Answer/Iyami+%28feat.+Danil+Silva%29>.

    Missing lyrics by Miles Answer?

    Know any other songs by Miles Answer? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I could be president of ____________ , baby, huh — Or just a tiny little grain of sand.”
    A General Motors
    B Ford Motor
    C Daimler Chrysler
    D Harley-Davidson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Miles Answer tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!