Forgive

Pius Reloaded

0 fans

Pius Reloaded


2:22

 Struggling with Forgive? Become a better singer in 30 days with these videos!

Baby the thing wey I do you I beg make you forgive me
Baby the thing wey I do you e reach make you for leave me
Oh my baby my baby na begi abeg I dey beg you oh
Na my winchy man things cos am I no fit lie baby
But you say you go dey there go dey there oh odo
You go be my back bone my back bone oh baby
Abene don't ya, ah don't ya
Na this matter wey dey burst me psycho
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Abene don't you go oh, make you no go away
Go ah away, go ah away
E be your matter wey dey burst me psycho make me go loco
Mepatiawo, odo make you no go away
But you say you go dey there go dey there oh odo
You go be my back bone my back bone oh baby
Abene don't ya, ah don't ya
Na this matter wey dey burst me psycho
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Forgive oh forgive, en ehn
Odo yewu dey there since, awooo
Odo yewu dey there since, awooo
My odo yewu dey there since, awooo
My odo yewu dey there since, awooo
My odo yewu dey there since
Odo yewu dey there since
My odo yewu dey there since
My odo yewu dey there since

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Abba Ogebe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Forgive Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Forgive Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7947926/Pius+Reloaded/Forgive>.

    Missing lyrics by Pius Reloaded?

    Know any other songs by Pius Reloaded? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What are Level 42's 1981 and 1985 biggest hit singles?
    A Something About You, Running in the Family
    B Love Games, Tracie
    C Love Games, Running in the Family
    D Love Games, Something About You

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pius Reloaded tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Forgive

    »
    • Providence