Koyewon

Olajide Parkz

0 fans

Olajide Parkz


2:37

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Wavy O
As I dey count my blessings and name them one by one (koyewon)
Sheybi na God dey bless me no be anyone (koyewon)
As I dey do my things on a low low key (koyewon)
Them say I too dey buga (buga)
Cos all the blessings dey come my way
Them say I too like yanga o (yanga o)
Cos every time mon lewon lere
No be my fault say I too bad o
No be my fault say I too sabi ei
I get Grace and I thank God o
Omo toja mode tun soji
Holy father save me from enemy
Holy father save me from enemy
I no wan know how you wan take talk my matter
Wey go make me come down
Na baba God na him bless me no be your papa
So my brother calm down
Say Lala ota tolo soke o, ile lon bo o
Say Lala ota tolo soke o, ile lon bo o
As I dey count my blessings and name them one by one (koyewon)
Sheybi na God dey bless me no be anyone (koyewon)
As I dey do my things on a low low key (koyewon)
Them say I too dey buga
Cos all the blessings dey come my way
Them say I too like yanga o
Cos every time mon lewon lere
No be my fault say I too bad o
No be my fault say I too sabi ei
I get Grace and I thank God o
Omo toja mode tun soji
Holy father save me from enemy
Holy father save me from enemy
SuperBoi dey here so, Olajide

 Struggling with Koyewon? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Akinola Joshua

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Koyewon Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Koyewon Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7944281/Olajide+Parkz/Koyewon>.

    Missing lyrics by Olajide Parkz?

    Know any other songs by Olajide Parkz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Styx: "Please believe me, my heart is in your hands. 'Cuz I'll be _______ ___"
    A missing you
    B losing you
    C watching you
    D seeing you

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Olajide Parkz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!