BIG NYASH

Henna Boy

0 fans

Henna Boy

Henna Boy is a musical artist known for their unique blend of alternative rock and indie pop. Their music often features catchy melodies, introspective lyrics, and a vibrant energy. With their distinct sound and charismatic stage presence, Henna Boy has gained a dedicated fanbase and continues to captivate audiences with their heartfelt performances. more »


2:43
134 
#1

 Struggling with BIG NYASH? Become a better singer in 30 days with these videos!

Oh ho ho oh ho ho
Henna boy again
Ohhhhh
I like big nyaaaaash
Ohhhh
I wanna confess o
oh ho ho
I like big nyaaaaash
It sunnex beat
Big nyash dey change story
Big nyash dey help pesin
Big nyash dey go places
And small nyash dey look faces
Big nyash dey open the door
Wey small nyash no go fit to open
Big nyash dey give confidence o
Nothing be like big nyash ohhh
I like big nyash
Big nyash
Big nyash
Big nyash
Big nyash
I like big nyash
Omo I like big nyash o
I like big nyash o
I like big nyash
Big nyash
Big nyash
Big nyash
Big nyash
I like big nyash
I like big nyash
Aw aw aw awww
Yeah yeah
Tell wetin you dey do with the girl wey no geti big nyash
Brother wetin you dey do with the girls wey no geti big nyash
Omo nah wetin we go do for the girls wey no geti big nyash
I no knoooow
Nah protein we go serve all the girls wey no geti big nyash
Eeeeeehhhhh
Big bum bum big contract
Big nyash no dey ever kari last o
Nah small nyash dem dey serve breakfast
My last card I go spend on big nyash
Big nyash applied for visa
Sharp sharp dem approve the visa
Big nyash only chill with dem boss oh
I go dye for big nyash
Oh oh oh ohhh
I like big nyash
Big nyash
Big nyash
Big nyash
Big nyash
I like big nyash
Omo I like big nyash o
I like big nyash ooo
I like big nyash
Big nyash
Big nyash
Big nyash
Big nyash
I like big nyash
I like big nyash o
Oh oh ohhh
Yeah yeah
Big nyash dey change story
Big nyash dey help pesin
Big nyash dey go places
And small nyash dey look faces
Big nyash dey open the door
Wey small nyash no go fit to open
Big nyash dey give confidence o
My brother look for big nyash
Ohhhhh
Big nyash
Big nyash
Big nyash
Big nyash
Omo I like big nyash o
I like big nyash o
Big nyash
Big nyash
Big nyash
Big nyash
I like big nyash
Oh oh ohhh
Yeah yeah
I like big nyash
I like big nyash
I like big nyash
I like big nyash

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Collins Udeze

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the BIG NYASH Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "BIG NYASH Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7908533/Henna+Boy/BIG+NYASH>.

    Missing lyrics by Henna Boy?

    Know any other songs by Henna Boy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Only hope remains, _______"
    A All together now in no man's land
    B All I want is to be there beside you
    C All I need is just a little more time
    D All kinds of everything remind me of you

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Henna Boy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!