Rock Your Body (feat. Lil Qhuid)

1Mankind

0 fans

1Mankind


2:31
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Say make i rock your body
Oginiwa say make i rock your yah yah
Say make i rock your woh woh woh
Omo this girl she be oga nla
She sweet like cóte and the panla yea
From the other girls you be oganla
Say me i no go lie you do me manya yea
I say this girl she be eja nla ah han
Sweet like cóte and the panla
Say from the other girls you be oganla
Say me i no go lie you do me manya
Say make i rock your body
Follow me say make we run kolobi
Gimme me slow whine say make i touch your body
Me i like the way you kon dey touch e body
Kon dey touch e body
Say make i rock your body
Follow me say make we run kolobi
Gimme me slow whine say make i touch your body
Me i like the way you kon dey touch e body
Yo uh uh uh
Call that sexy lady make she come my lane
Cause me i like way your body banging
Fit to cure my crase
Omo you gat me falling
No stalling
Come to my base oo
No go dull me
Say na only you wey get the antidote
Wey fit cure my crase
Omo you gat me falling
No stalling
Come to my base oo
No go dull me
Say na only you wey get the antidote
Wey fit cure my crase
Yo uh uh uh
Say make i rock your body
Follow me say make we run kolobi
Gimme me slow whine say make i touch your body
Me i like the way you kon dey touch e body
Kon dey touch e body
Say make i rock your body
Follow me say make we run kolobi
Gimme me slow whine say make i touch your body
Me i like the way you kon dey touch e body
Kon dey touch e body
Yo uh uh uh
Roll me like risla
Sweet belinda
Say me like the way your body compose
When you roll me like risla
Sweet belinda
Say Me like the way your body compose
When you roll me like risla
Sweet belinda
Say me like the way your body compose
When you roll me like risla
Sweet belinda
Say me like the way your body compose
Say say say make i rock your body
Make i rock your body
Say say say make i rock your body
I rock your body

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Wisdom Abraham

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Rock Your Body (feat. Lil Qhuid) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Rock Your Body (feat. Lil Qhuid) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7873139/1Mankind/Rock+Your+Body+%28feat.+Lil+Qhuid%29>.

    Missing lyrics by 1Mankind?

    Know any other songs by 1Mankind? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Beethoven symphony number is in F major?
    A 3
    B 1
    C 8
    D 5

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    1Mankind tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!