Run You (feat. Eezychris)

Olumide Denden

0 fans

Olumide Denden


2:12

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Wo wo
Wo wo wo wo
Wo wo wo wo
Wo wo
Wo
Wo wo
Wo wo wo wo
Wo wo wo wo
Wo wo
Wo
Wo wo
Wo wo wo wo
Wo wo wo wo
Wo wo
Wo
Odo odo
Odo yewu
No dey do like say
Your best friend there
No be snitch
Make e no dey gara like say
Your padi dem too
No be snitch
No de de do like say
Dem go run you that street
Oh yeah
No come dey try dey do
Dem go run you that street
No doubt
Make them no run you the street
Your best friend
Na your real padi
O ba jò baba mary
If you buy benz
Na your cup of tea
A boy make you follow the lane
If you like am
Make you hold on the lane
You buy car but who dash you
Romance her
Give her two by two
Yeee
I just dey do my thing
I no go lie
She dey feel my cruise
I no come know
Omo wetin I do
But she say make we do the do the do
She say make I enter the center
Enter the center
Make she deliver me o
And I say bad boy
Me no want dull am
So I give am the thing times two
You know say the boy
Òma korè dèlè
Awòn òmege
Wòn fè ba mi lòlè
Where you for dey
When I dey hustle
It's too late
Yowe
Yowe
See figure eight
See that girl
She fine pass kate
You no go know
You no go fit relate
Me no send you
If you like make you hate
Make them no run you the street
Your best friend
Na your real padi
O ba jò baba mary
If you buy benz
Na your cup of tea
A boy make you follow the lane
If you like am
Make you hold on the lane
You buy car but who dash you
Romance her
Give her two by two
Na your body be the price
You buy benz be the fight
Na the money we dey eye
Na the money we dey find
You buy benz we be hi
Na your body be the price
Ahnnn ahnn
Ahn

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: ODEBUNMI OLUMIDE

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Run You (feat. Eezychris) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Run You (feat. Eezychris) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7866969/Olumide+Denden/Run+You+%28feat.+Eezychris%29>.

    Missing lyrics by Olumide Denden?

    Know any other songs by Olumide Denden? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Gotye: "But _____ didn't have to cut me off"
    A she
    B our classmate
    C we
    D you

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Olumide Denden tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!