How I do it

Feverboy Denko

0 fans

Feverboy Denko


3:40
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Hey hey hey hey
Yeah Yeah, yah
Nyanya nyanya nya
You want to know how I do it
Denko the Feverboy, Roger that

As I dey push forward no dey pull backward 
Jah jah only dey put food for my table
My enemies enemies dem jealous me jealous me 
Cuz dem see that my life is so stable ooooo
No be my voice and beat wey dey make me have the strength to be alive huh
No be my voice and beat wey dey make me have the strength to be alive hmmmm

Wah mhi guan guan talk when I'm looking for a money 
Can you know say the style am I doing
When I tell them that Jah Jah take up 
Mhi life no badda coulda never take up mhi thrown
Tell dem say mhi bad lyrically lyrically physically
Tell dem say bad mana put the stop it
Tell dem say the traffic in the flap it and they know say mana style 
They coulda never rap it mhi tell dem
Hmmmmm

You want to know how I do it
Bring joy into your heart in order not to always be in an attack, salvation
You want to know how I do it
Bring joy into your heart in order not to always be in an attack, yah

Where dem dey where dem dey
See my enemies where dem dey where dem dey
As you can see my money is calling me
And nobody go fit tell me wetin I for do yah
Shooting the fire like the gunshot
As many people just dey enter
Making the party so jamming
You can never resist cuz that's my answer hmmmm

Turn up turn up
Nobody fit scare you
Come on come on to the last minute
Never give up give up
Cuz at the end never fear
Wob3 di nkunim roger that
Turn up turn up
Nobody fit scare you come on come to the last minute
Never give up give up
Cuz at the end never fear
Wob3 di nkunim
Tell mhi say hmmmmm

You want to know how I do it
Bring joy into your heart in order not to always be in an attack salvation
You want to know how I do it
Bring joy into your heart in order not to always be in an attack yah

Jah Jah takes you higher
Cuz you are on fire
No one can beat your level cuz you're killing the fever
You dey go with the flow niggas dey hail you 
Which dey make your brain grow Tra-tah-tah-tah-tah-tah and explode
Jah Jah takes you higher
Cuz you are on fire
No can beat your level cuz you're killing the fever
You dey go with the flow niggas dey hail you 
Which dey make your brain grow Tra-tah-tah-tah-tah-tah and explooooode

You want to know how I do it
Bring joy into your heart in order not to always be in an attack salvation
You want to know how I do it
Bring joy into your heart in order not to always be in an attack Hmmmmmm

You want to know how I go oooo
You want to know I dey win oooo
You want to know why the people dey talk say ame ah the dancehall king ooooo
You want to know how I go oooo
You want to know how I live oooo
You want to know why the people dey say abi the dancehaaaaaall king
You want to know how I do it

You want to know how I do it
You want to know how I do it
You want to know how I do it

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Dennis Adjepong

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the How I do it Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "How I do it Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7865522/Feverboy+Denko/How+I+do+it>.

    Missing lyrics by Feverboy Denko?

    Know any other songs by Feverboy Denko? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song was Ten2Five famous for?
    A I Do Care
    B Banana
    C I Will Fly
    D Yours

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Feverboy Denko tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!