Time & Chance
Emaxee
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Not really alright I'm feeling sick ugh Gimme some ice then you pass me the liquor Back in days I dey try to dey feature For their camera but I was not in the picture Now the time is gone All these niggas call me now but I can't pick up When I no get dem doubt me gan If dem buy motor Dem go say me I can't keep up Now I feel like I already passed it All the sorrow for my life don Dey turn to past tense By the right time never missed my chances I been through a lot and nobody understands it So many things wey Dey shape my feelings Mama don Dey tell me make I change my ways But who I go tell if I no make am Nah when you make am people go con dey sabi your face cos Time no Dey time no Dey All your niggas wey Dey hustle don Dey make their paper This level nah time and chance If you talk to God e go help you pave that way Time no Dey time no Dey All your niggas wey Dey hustle don Dey make their paper This level nah time and chance If you talk to God e go help you pave that way Ahn Ahn E go pave the way for you o One step backward, two steps forward Grinding never stop when your new friends fall off Dem no fit hurt you they don't know what your next step is Dey just wanna famz, shine their teeth and get selfies Been ghosting lately they will never ever see that boy If I wan make you see me, I go fly you come abroad No go dey compare yourself with your nigga bruh O le ma fi Biesloaded ma wey Justinlaboy Tori o le pe n be o le pe n be All the niggas wey do am before won ti perf You don't get bruh you don't get Because dem be thinking so much dem be taking ref So many things wey Dey shape my feelings Mama don Dey tell me make I change my ways But who I go tell if I no make am Nah when you make am people go con dey sabi your face cos Time no Dey time no Dey All your niggas wey Dey hustle don Dey make their paper This level nah time and chance If you talk to God e go help you pave that way Time no Dey time no Dey All your niggas wey Dey hustle don Dey make their paper This level nah time and chance If you talk to God e go help you pave that way Time no Dey time no Dey All your niggas wey Dey hustle don Dey make their paper This level nah time and chance If you talk to God e go help you pave that way Time no Dey time no Dey All your niggas wey Dey hustle don Dey make their paper This level nah time and chance If you talk to God e go help you pave that way Back in the days when I was ugly mi o de ja Nobody dey send I dey enter their matter Now I thank God that my success is around If they say they love me I go dey love them from afar
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Time & Chance Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7860147/Emaxee/Time+%26+Chance>.
Discuss the Time & Chance Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In