Olaoluwa (GRACE)

Tenhilla

0 fans

Tenhilla


2:57

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Angel
As I Dey waka for my hood eh
Nobody recognize me
Olaoluwa na hin show me the way
Na hin specialized me
Them dey talk my matter for their back
Them wan kobalyz me
Baba God wey show me the way
Na him specialized me
Arararararara
Aye asan akamara
Bad belle take photo with camera
Them say I bad I natural oh
Arararararara
Aye asan akamara
Them say I bad I natural oh
Oh oh oh

Lola oluwa mofin shakor oh
Mofin shakor
Lola oluwa mofin demor oh
Mofin demor oh
Lola oluwa mofin movement
Lola Oluwa mofin demor oh
Mofin demor

Life matter no Dey easy my brother
Take am jeje oh
Life matter be like series
You no fit watch am finish oh
Them go yarn your matter
See you coming
Them go change the matter
See you forming
Them go say you Dey gapa
See you balling
Dem go tell your papa
He Dey pain me deep down in my soul
Na why I Dey spend my time alone
He Dey pain me deep down in my soul oh

Lola oluwa mofin shakor oh
Mofin shakor
Lola oluwa mofin demor oh
Mofin demor oh
Lola oluwa mofin movement
Lola Oluwa mofin demor oh
Mofin demor

If them tell you say he easy omo
Na big set up oh
God Grace no be beans
No delay no discreet
What you sow is what you eat
Life no balance at all
If you leave them say you dull oh
Nobody help you when you fall oh
Oh oh oh oh
Nobody help you when you fall oh
Oh oh oh ah ah

Lola oluwa mofin shakor oh
Mofin shakor
Lola oluwa mofin demor oh
Mofin demor oh
Lola oluwa mofin movement
Lola Oluwa mofin demor oh
Mofin demor

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Teniola Olumuji

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Olaoluwa (GRACE) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Olaoluwa (GRACE) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7835134/Tenhilla/Olaoluwa+%28GRACE%29>.

    Missing lyrics by Tenhilla?

    Know any other songs by Tenhilla? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which movie soundtrack brought second life to "Girl, You'll Be a Woman Soon"?
    A Snatch
    B Reservoir Dogs
    C Shawshank Redemption
    D Pulp Fiction

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tenhilla tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!