Pay Day (feat. Harteez)

Moscow Peller

0 fans

Moscow Peller


3:14

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Attention everybody !!
Eye ki eti Dayan mo
Oh oh yeh yeh eh yeh
Moscow peller gan gan

Monsuru Todi Nigga

I for like to lowo n kekere
But na grace and time
Naija we Dey some boys don know
Say school na scam

As I see mufu, wey Dey lasu
With his master degree
Na danfo driver he Dey push motor
For garage oh
He Dey manage oh mophor !

Na why I paste all drop for instant cash out
I Dey load account
Shey you get greendot, Abi sure client
Make we share the fund karale si lekki

Me I no won run out of grace
Na why I Dey pray
I no Dey sleep when Dem dey snore
Sometimes I sub I gat nothing to chop
Many things I won talk Colorado mo puff

Mufu ma sere gele oh
Ti Awon egbe sache lo
Ashabi fe sha dollar
Komope ori lomo lola

Moba arugbo kan Lodo
Oni moma lowo lowo oh
Oni moma deniyan
Oni moma kole mole oh hay

Baba je ki ire tomiwa
Tori aye le gan
Aye le have bin working
For my payday oh

Hold me tight oh tori aye nika
Aye le
Mose sare kinle je eyan

Gbogbowa lama je breakfast
Time lo different
Try lati live life to decent
Don't you ever run out of grace
Ki iwona Dey try kogbe first

Tori time no Dey when this jollof
When done now
Ki araye le ki mi well done naw
Mi o de fe wa loju kan baba
Ki emi na le bosi next turn na

Colorado Gbemi lo far
Gbemi koja
Monsuru ti Gbemi ko jam
Poly lon gbe mi ko jam
Tiba ti high le le Gbemi lo sha

Mufu ma sere gele oh
Ti Awon egbe sache lo
Ashabi fe sha dollar
Komope ori lomo lola

Moba arugbo kan Lodo
Oni moma lowo lowo oh
Oni moma deniyan
Oni moma kole mole oh hay

Baba je ki ire tomiwa
Tori aye le gan
Aye le have bin working
For my payday oh

Hold me tight oh tori aye nika
Aye le
Mose sare kin le je eyan oh

Baba je ki ire tomiwa
Tori aye le gan
Aye le have bin working
For my mummy oh

Hold me tight oh tori aye le gaan
Aye le oh 
Mose sare mogbe body oh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: AFOLABI Monsuru

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pay Day (feat. Harteez) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pay Day (feat. Harteez) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7831553/Moscow+Peller/Pay+Day+%28feat.+Harteez%29>.

    Missing lyrics by Moscow Peller?

    Know any other songs by Moscow Peller? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which year was the song "Just like you" by Alec Benjamin Released?
    A 2018
    B 2019
    C 2020
    D 2021

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Moscow Peller tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!