godFather

Jelo

0 fans

Jelo


3:19

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Eh yeah yeah yeah
Badman UAlreadyKnow oh (Oh yeah DonTizzy)
Oh uh uhhh
Je LO
2 4 7 I been on my grind
And I face what is mine
Back then, when I work 5 to 9
I had no option, I take what is mine
Ye
Where you dey when I had no pencil to write my story
Dem dey do like say dem no sabi but now dem know me
Now they wanna mark attendance in sharing my glory, yeah
Killing dem and taking over slowly
I be dem, godfather, godfather
I been gunning down my hater, Tony Montana
I want more dollar, stock taller
Awon tí mo gbéke lé jòju mì won kálá, óyá
Poverty bye-bye oh
Now them hailing us when we drive-by oh
This nah the prime time oh
If I tell the whole 'tori' you might cry oh
Heys
Gbes
If you no get mind no come my base
Wait
Me I dey craze
Any man wey **** up, omo nah waste
Chase
Money I dey chase
Cause I want all my problem be erased
I embraced
Way that I was raised
I know for sure my pains will never be in vain
(I be dem, godfather, godfather)
If you no get mind no come my base
(I say I be dem, godfather comforter)
Aje! any man wey **** up, omo nah waste
(I be dem, godfather, godfather)
All my problems be erased
(I say I be dem godfather comforter)
I know for sure my pains will never be in vain
Nobody badder than
'Der than
I been reigning (Raining) every season
Ramadan
I'm just tryna go harder
Harder
Now I gat the key to the city
Jagaban
I'ma badman and I keep it one hundred
I don't **** with the devil, angel surrounded
I can't count, all my blessing is uncounted
Shey you know say success is meant for the strong minded
I be dem, godfather, godfather
I been gunning down my hater, Tony Montana
I want more dollar, stock taller
Awon tí mo gbéke lé jòju mì won kálá, óyá
Poverty bye-bye oh
Now them hailing us when we drive-by oh
This nah the prime time oh
If I tell the whole 'tori' you might cry oh
Heys
Gbes
If you no get mind no come my base
Wait
Me I dey craze
Any man wey **** up, omo nah waste
Chase
Money I dey chase
Cause I want all my problem be erased
I embraced
Way that I was raised
I know for sure my pains will never be in vain
(I be dem, godfather, godfather)
If you no get mind no come my base
(I say I be dem, godfather comforter)
Aje! any man wey **** up, omo nah waste
(I be dem, godfather, godfather)
All my problems be erased
(I say I be dem godfather comforter)
I know for sure my pains will never be in vain
Hemzyonthetrack
Mixed DonTizzy

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Adeniyi Jelil

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the godFather Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "godFather Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7797793/Jelo/godFather>.

    Missing lyrics by Jelo?

    Know any other songs by Jelo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the hometown of the Queen group?
    A Manchester
    B London
    C Southampton
    D Liverpool

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jelo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    godFather

    »