Panic

Horpizy Limz

0 fans

Horpizy Limz


3:34

 Struggling with Panic? Become a better singer in 30 days with these videos!

Oh whor oh whor whor whor whor
Horpizy limz wo
Predominant planet
Vampie!

He no go fresh o if my hustle no pay
I no go rest until you gbe mi soko jayelo
I too get Plans o buh raba he no dey
Baba shon gbo mi cause I wan Mk you know say

I'm panicking
I'm panicking gan omo mio shere Rara
Allow me to
Allow me to talk Omo mo fho gan'an
I'm panicking
I'm panicking gan omo mio shere Rara
Allow me to
Allow me to talk Omo mo fho gan'an

Say, awon aye kan oda dem dey do yanga
Play tungba mo ko hiphop kpa
If you no like me we go geh counter
Dem be high on drug buh I smoke ciga

See I no be workaholic oma re mi o
Malo fun mi nishe toma gbemi o
Koya funmi lowo toba le ni o
Moti, darigi eni to ma she mi o

I no be workaholic oma re mi o
For the pains wey you cause koma ye yin o
Cause he don tey wey I know say no pain no gain
Buh hustle for the street with no friends no neighbor

Tori kin le goke norni moshen tepa moshe
Eni binu ori wa ko gun orun sha won ni le be
24/7 on my grind, me I no de sleep bro
We still pray for grace buh me and you dey sin tho

I Dey contented with my garri buh deep down me
I want bread buh i wan trend is so hard buh am not scared like a rocket 
I fly high till sunset ti asiko mi bati wa to am not to be found dead

Cox now I find maself in the midst of my haters
Oni omomi ma beru so mio need lati sober
Ayo nbo nigbeyin so I'll stay strong till it over
Kadaba orun sokale lorimi bi maleka

He no go fresh o if my hustle no pay
I no go rest until you gbe mi soke... jayelo
I too get Plans o buh raba he no dey
Baba shon gbo mi cause I wan Mk you know say

I'm panicking
I'm panicking gan omo mio shere Rara
Allow me to
Allow me to talk Omo mo fho gan'an
I'm panicking
I'm panicking gan omo mio shere Rara
Allow me to
Allow me to talk Omo mo fho gan'an

Wo Buh mo fho nsin, normal normal she bo ye kin fhoti
È goh tele brother sheybi eti Gbon nsin
Orin toh ro ba ole ko lawa fema ko nsin
Ibi tolero pe a olede lawa fema lo nsin

Tori kosi boshele buru emi ma bori ota bori ota
Gbe moto wa gori oda
nkan tè sonu labuja kelo ma wa ni ota
Toromo eru mi deshi ma doba ede ma gbani oga

He no go fresh o if my hustle no pay
I no go rest until you gbe mi soke jayelo
I too get Plans o buh raba he no dey
Baba shon gbo mi cause I wan Mk you know say

I'm panicking am panicking gan omo mio shere Rara
Allow me to allow me to talk Omo mo fho gan'an
I'm panicking am panicking gan omo mio shere Rara
Allow me to allow me to talk Omo mo fho gan'an

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Abass Opeoluwa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Panic Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Panic Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7794995/Horpizy+Limz/Panic>.

    Missing lyrics by Horpizy Limz?

    Know any other songs by Horpizy Limz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Your out of touch, I'm out of time, but I'm out of my head when your not around" is lyrics from a hit 80's song by which artist?
    A Foreigner
    B Air Supply
    C Hall and Oates
    D Phil Collins

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Horpizy Limz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!