Skankin'

Kasty

0 fans

Kasty


2:38
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Backwood
High grade
Best way to start another day
Wake up, Roll up
Hold up I'ma roll another one
Omo, if you know wetin dey my opolo - polo
Moti calculate mo ti lo
Omo, if you know wetin dey my opolo - polo dunno
One spilf in the morning
Wey go give me motivation
Got to give God the glory
And pray for more inspiration
One spilf in the morning
Wey go give me motivation
Got to give God the glory
And pray for more inspiration
Any where a bad man go
Them dey show a bad man luv too much
Dunno
Omo me I can't explain
Omo awon temi pon'bi o
Won po
Ghetto youth
Me go always say the truth
Me I hustling for bread and juice
Mama tell me stand 10 foot
Make you know what you dey do
Mama this be the life I choose
Man I grow up in hood
So pardon me if I'm rude
All my you my niggas unapologetic boom
Test me and boom
Jah guide me so no go come
Dey your room make you no come see your doom
Backwood
High grade
Best way to start another day
Wake up, Roll up
Hold up I'ma roll another one
Omo, if you know wetin dey my opolo - polo
Moti calculate mo ti lo
Omo, if you know wetin dey my opolo - polo dunno
One spilf in the morning
Wey go give me motivation
Got to give God the glory
And pray for more inspiration
One spilf in the morning
Wey go give me motivation
Got to give God the glory
And pray for more inspiration

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Deji Kareem

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Skankin' Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Skankin' Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7765123/Kasty/Skankin%27>.

    Missing lyrics by Kasty?

    Know any other songs by Kasty? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which artist sang "California Gurls"?
    A Lizzo
    B Katy Perry
    C Ariana Grande
    D Rihanna

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kasty tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!