Blow

Timeofaj

0 fans

Timeofaj


3:06
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Music is a spiritual thing
You don't play with music
If you play with music you will die young
I wan blow ooo
So many guys weh I know
Dem don blow oo
Aj
It started here in Lagos yh my brother I been working
Orile boy omo na street b where dem born me
Last born of 4 kids with a single mummy
And we be Dey broke sell pure water for Go-slow
Sometimes I wish I won a lotto yeh
Make family comot for ghetto yeh
Rich men no get two head o
I dey vex o omo na beg I dey beg o
Way up like a aero plane
They thought I couldn't do this
But Dem no get brain o
Dem no fit stop me with their juju
Dey wan to be me
But dem go talk say I be mumu
If u ain't about the money no Dey call me
Steady on my grind and you know say time is money
Nobi pride na understanding
Wetin two broke guys wan Dey talk for early morning
I wan blow oo o
So many guys weh I know dem don blow o o
Many pains behind the smiles dem no know o o
No judge me by what you see brother no no no
My brother no oo
See my brother U By yourself
My brother you Dey by yourself
No follow crowd to feel among them
If you go you Dey on your own you Dey by yourself
Ma lo be
My brother mo ni ma lo be
Cold steel Dey for my pocket
To ba be you Dey on your own you Dey by yourself
Make dem feel my song o
Make dem sing my lyrics like say na their song o
From Ghana to Congo
Dey feel the heat Cos I'm burning like sango
I wonder why this niggas still Dey envy
All because I work smart and make a lot of profit
Better make you enter street or make you look for office
Cos las las we go 6 feet just a different coffin
I wan blow oo o
So many guys weh i know dem don blow o o
Many pains behind the smiles dem no know o o
No judge me by what you see brother no no no
My brother no oo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: ifeanyi agwu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Blow Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Blow Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7763223/Timeofaj/Blow>.

    Missing lyrics by Timeofaj?

    Know any other songs by Timeofaj? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the psychedelic rock hit "Light My Fire"?
    A Grace Jones
    B Blood Sweat & Tears
    C George Micheals
    D The Doors

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Timeofaj tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Movies soundtrack

    Blow

    »