Main Chick
Cherry Entafield
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Uhh Cherry I land like the main chick Bbbb Leave you on seen I land like the main chick Flying colours like I sell to versace Talk nonsense I go leave you on seen I be the good girl and the real bad chick I get brain and the physical And when my booby bam bam you go cee cee now My body my cash so original I do wetin i want I no need no approval now (Uhh give them) Dem no sign me so I sign myself No 1 fatherfucker you gotta pour respect I too dope just the way that i align myself Eh shege, I'm the boss herself Like nwanneka money when I flip my hair Too unusual juo alex how we run the fare Peer pressure? na me dey pressure my peer Dental flow omo I give them tooth care I puke my doubt you chow your fears I wow the crowd you wow the chairs I no be your mate for this affair Side chick show up I make her disappear Try hustle like me you fit fall sick Call me cherry, I be the main boss chick Hollup! I got a main stick I be the good girl and the real bad chick I be the good girl and the real bad chick I be the good girl and the real bad chick I be the good girl and the real bad chick I land like the main chick Flying colors like I sell to Versace Talk nonsense I go leave you on seen I be the good girl and the real bad chick I get brain and the physical And when my booby bam bam you go cee cee now My body my cash so original I do wetin I want I no need no approval now Oh nono Cherry baby say hello, we don blow blow You jam queen wey fit make you a king But you happy dey jump say you chop pomo (Wahh) Baba ijebu wey fit make you win But you happy his 2k drop for floor Thinking I'm your mate shey omo age mini You wan follow me on insta shey omo page mi I do it on a max, all these girls are mini You wan play cherry sholé enter field mi ni Babe I will play my part with all my heart But know I got a path big dreams to catch I land like the main chick Flying colors like I sell to Versace Talk nonsense I go leave you on seen I be the good girl and the real bad chick I get brain and the physical And when my booby bam bam you go cee cee now My body my cash so original I do wetin i want I no need no approval now I be the good girl and the real bad chick I be the good girl and the real bad chick I be the good girl and the real bad chick I be the good girl and the real bad chick
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Main Chick Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7756171/Cherry+Entafield/Main+Chick>.
Discuss the Main Chick Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In