Ekaite

Viju Boi

0 fans

Viju Boi


2:49

 Struggling with Ekaite? Become a better singer in 30 days with these videos!

Eh Yoo
She say she be wanting
More (Ah ah)
She say she be
Wanting More (Vibrator)
Uh ooh uh ahh

She say she be bad girl
Rihanna
Say she don chop yam
And banana
Say nothing wey fit to
Impress her
Ah say no no no
Woo yoo
Comment tu t'appelle
Je m'appelle
Viju Vibrator
Girls them coordinator
Musical terminator
Baba nla
With the money
Ah be investor
She say yoo yoo yoo
Woo yoo
Ah
Ololo she shout ololo
She say Wetin be that
Wey be like iroko
I tell am olodo
Ah call am olodo
Na this thing ah go
Knack you today
Till you jogodo

Ekayita eh
Ekayita eh eh eh
Dey form say she be puta
Eh eh
Buh no be for where
Viju Vibrator Dey
Eh eh
I turn her like Sunami
Eh eh
Ekayita eh
Ekayita eh eh eh
Dey form say she be puta
Eh eh
Buh no be for where
Viju Vibrator Dey
Eh eh
I knack her like Konami
Eh eh

Mi no too holy buh
Me am circumcised
Buh ma thing no be
Normal size
Woo
The thing be like
Over size
Ah yi ahh ahh woo yoo
All dem girls them they
Feel my style
From London she come
Osapa London
She want Odogwu
She be stefflondon
Knack her sote
Odi don don

Eh Yoo
She say she be wanting
More
She say she be
Wanting More
She say she no
Want to go
Uh ooh uh ahh

Ekayita eh
Ekayita eh eh eh
Dey form say she be puta
Eh eh
Buh no be for where
Viju Vibrator Dey
Eh eh
I turn her like Sunami
Eh eh
Ekayita eh
Ekayita eh eh eh
Dey form say she be puta
Eh eh
Buh no be for where
Viju Vibrator Dey
Eh eh
I knack her like Konami
Eh eh

Shiiii
Let your body do the must
Say less
I like the way you put it up
With your finesse
With fine face
Ur body oh
Stainless
You be the Jucy one
Ah be the chosen one
Ah ah

Eh Yoo
She say she be wanting
More (Ah ah)
She say she be
Wanting More (Vibrator)
Uh ooh uh ahh

Ekayita eh
Ekayita eh eh eh
Dey form say she be puta
Eh eh
Buh no be for where
Viju Vibrator Dey
Eh eh
I turn her like Sunami
Eh eh
Ekayita eh
Ekayita eh eh eh
Dey form say she be puta
Eh eh
Buh no be for where
Viju Vibrator Dey
Eh eh
I knack her like Konami
Eh eh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Kingsley Egbogu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ekaite Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ekaite Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7687846/Viju+Boi/Ekaite>.

    Missing lyrics by Viju Boi?

    Know any other songs by Viju Boi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Nights In White Satin was a 1967 hit for which band?
    A The Yardbirds
    B The Moody Blues
    C The Doors
    D The Rolling Stones

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Viju Boi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!