RUN AWAY

YPrince

0 fans

YPrince


3:14
#2

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Hmmmmm
YPrince On Another One
MinNa mina na na na na
Ahhhhhh Ahhhhhh
Dadada
mi o ma le da gbe
Hmmm Ko kan aye
So many pressure man dey face
So many ups and down man dey face
But man no fit run away
Man gat to find a way
Baba dakun bamise
Yeeee
Because I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like say
Make I run away, ye
But I no fit run away
Family bè nì le o
Imade bè nì le o yeee
Baba dakun bamisè
I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like say
Make I run away
Some padi wey sabi some way
Dem say make I follow there way
But I no wan toju bole
Baba dakun bamisè
Wère wèrè nì ko bamisè
Wetin money go cause
If e set even money go run
Owo ma tan eyan lo ma ku
Iro ni Iro ni
Shey e yen mofe lo só tì ba dele
È je kì owo pè brother dele
Ko bamidele aunty bamidele
Ko bamidele
Wàn ti so mi loruko ifadollar
Wàn ní Omo to n di fa
To n gba ten dollar
Low budget baller
Ta lo wa mo ola
Nobody knows tomorrow no no
My phone dey ring again gbam gbam gbam na etisalat no be credit alert
I don tire
Yeee
Because I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like say
Make I run away, ye
But I no fit run away
Family bè nì le o
Imade bè nì le o yeee
Baba dakun bamisè
I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like say
Make I run away
Some padi wey sabi some way
Dem say make I follow there way
But I no wan toju bole
Baba dakun bamisè
Wère wèrè nì ko bamisè

 Struggling with RUN AWAY? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Edokpaye prince

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the RUN AWAY Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "RUN AWAY Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7668167/YPrince/RUN+AWAY>.

    Missing lyrics by YPrince?

    Know any other songs by YPrince? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Bruce Springsteen: "Then I got Mary pregnant and man that was all she ______".
    A note
    B thought
    C wrote
    D wants

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    YPrince tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Movies soundtrack

    RUN AWAY

    »