Turn Up (feat. Magnom)
Shxzzle
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Tonight we turnop Mell de kush in de air we burn up Ebe like a movie when we comot And the cash we jus de run up Girl make we turn up Call your gyal dem issa linkop All these bottles Ebe we wey pap am Abi you know say we top shattas Yeah make we turn up We turn up We turn up Aye Girl we for turnop And Turnop And Turnop Aye Girl yeah make we turn up We turn up We turn up Aye Tonight we turnop And turnop and turnop Aye girl make we Bost my mind by the way you whining Don't you stop you de do the right thing Head to toe girl you looking nicely Babygirl you de Entice me Baby pull up cause the party get lit Posted up just de blow for the vip Came in with the tool cuz all my niggas active And I could tell that you feeling my drip girl She rockin Amiri and louie When she pull up all the vibez be flowing Poppin Perigon and Moët Ice trap she de fuh with the movement Wassup today we go boss up the place so Link your friends cuz Issa new wave girl At our section we got the drinks Be in a daze and girl whine your waist Bigop to all of dem Dj, who de bump this Song pon replay We gon raise the roof off this place It make lituation display Tonight we turn up We turnop We turnop Aye Girl we for turnop And turnop And Turnop Aye Girl make we Turn op We turnop Tonight we turnop And turnop And turnop Aye girl make we I cop that sweet red wine you like Wear that bikini that I like Billop the herb make badman light We shimmor all night Wey I wake up like dawn time and link up the clique Ojoomi Ojoomi abensuo we sip Fine wey I make so mama mia Round 2 dier wan ma mea mewu oh oh oh oh I cop that sweet red wine you like Wear that bikini that I like Billop the herb make badman light We shimmor all night Tonight we turnop Mell de kush in de air we burn up Ebe like a movie when we comot And the cash we jus de run up Girl make we turn up Call your gyal dem issa linkop All these bottles Ebe we wey pap am Abi you know say we top shattas Tonight we turn op We turn op We turn op Aye Girl we for turnop And turnop Turnop Aye girl make we Turn op We turnop We turnop Tonight we turnop And turnop And turnop Aye girl make we
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Turn Up (feat. Magnom) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7611291/Shxzzle/Turn+Up+%28feat.+Magnom%29>.
Discuss the Turn Up (feat. Magnom) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In