Girlie Woskey
Young Presh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
It's your boy Young Presh E get this girl wey dey always post me I no go lie she set die say her name na Roseline See I'm called The Sniper look at me closely I'm not a preacher of Love Emi Indaboski Girlie like to date your pocket she no care about your Rose Ni Told her to come to my Crib at first she no gree I be player wey no dey use eye see post ni On a Lowkey as Bala come board the girl wan Woskey She dey Woskey Omo me i Baskey Roseline wan dey Woskey Omo me i Baskey I say Roseline wan dey Woskey Omo me i Baskey Roseline wan dey Woskey Omo me i Baskey I no need prophet to tell me say na surebet As i chop i clean mouth i no dey Savet Mathematician i solve her problem with my black hard pen She wan water my plant starting from the Sterm See i woskey pass Dan i no be dull guy i no dey dizzy Sabi boy i go always make the Punani dey busy(Oh Really)? Aha don't mind that I'm very skinny They don't play with The Sniper cause it's very Risky See the girls them dey Rekpete We get too much spice so we dey pepper Dem We dey run the streets forget Keke Na pep As Young Presh dey involved E go Brekete! She dey Woskey Omo me i Baskey Roseline wan dey Woskey Omo me i Baskey I say Roseline wan dey Woskey Omo me i Baskey Roseline wan dey Woskey Omo me i Baskey Everybody cannot be a preacher of love I am War, i am fire, i am Indaboski Bahoseh
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Girlie Woskey Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7582140/Young+Presh/Girlie+Woskey>.
Discuss the Girlie Woskey Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In