Shock

Boy wavelength

0 fans

Boy wavelength


2:35

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Playboi
Hi... hmmm mm
Every time we drop we Dey make dem gbez
Banger wey go make dem craze
Wavelength... Yeah

Taribo
Me no scare no man
Taribo
Putting all my kins to one
You know
Money na hin dey my mind
So know
Am not here to lie
Yo
Cut that shit cut that shit
Can you hear me
What am saying is so real
No time for cap
Dribble dem like okocha
Yeah yeah...

Every time we show
We Dey make dem  gbez
Give dem banger
Wey go make dem craze
You know say me ah no Dey give dem  date
I wantu shock dem like nepa

Anytime we show
We Dey make dem  gbez
Give dem banger
Wey go make dem craze
You know say ah no Dey give dem date
I wantu shock dem...

Jekomo
Jekomo jekomo jekomo
When we enter the place
Jekomo
Jekomo jekomo jekomo
Yeah yeah yeah say
Jekomo
Jekomo jekomo jekomo
When we step in the place
Jekomo
Jekomo jekomo jekomo
Ah yah jekomo

Chill...
I... grab my medicine
Many people think am really insane
Just because I gatto hide my pain
Have being silent for a month plus
Everybody they be think say as I silent, I sing no more
Have being writing all my lyrics
By the Grace of God
Am keeping it intact online yo o oo
They say
Ask and it shall be given
My brother
And me ah don ask baba God
My brother
E gimme this special tune am  using
My brother
I know say they be feeling feeling my rhythms yeah yeah
Come join me
My brother
Let's party tonight
No need wahala
I just wan Dey my dey
Run my race
And I feel alright
Yea yeah yeah eh

Every time we show
We Dey make dem  gbez
Give dem banger
Wey go make dem craze
You know say me ah no Dey give dem  date
I wantu shock dem like nepa

Anytime we show
We Dey make dem  gbez
Give dem banger
Wey go make dem craze
You know say ah no Dey give dem date
I wantu shock dem...

Jekomo
Jekomo jekomo jekomo
When we enter the place
Jekomo
Jekomo jekomo jekomo
Yeah yeah yeah say
Jekomo
Jekomo jekomo jekomo
When we step in the place
Jekomo
Jekomo jekomo jekomo
Ah yah jekomo

 Struggling with Shock? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Emmanuel Okoha

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shock Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shock Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7572977/Boy+wavelength/Shock>.

    Missing lyrics by Boy wavelength?

    Know any other songs by Boy wavelength? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Shock

    14
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Beethoven symphony number is in F major?
    A 3
    B 8
    C 1
    D 5

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Boy wavelength tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io