On Love

Proudly Sure

0 fans

Proudly Sure


3:25

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yeah men, I've been grinding everyday men hope and love I've been showing everyday men
They brought the option, and I choose love everyday men
I've been showing and praying
It's a slime Dawg men

It's been all love
I've had enough
What the F do this bitches want me for
I ain't Gon' lie me want Dem all
It's been on love
You know we put it on love
Now she call me say she want me on a low
Then I go me I go Konko Below
When I strive striving, striving for the Dough
All these bitches no Dey reason my face

Me I Dey my lain steady steady grinding for the pay
Some ah come some ah think say oh Dey play
Me no care anything Wey Dem say
Me I strive me I striving on my own
Yeah yeah Sureboi on the stage
Me I swear me I give them everything
Me I give them all of my rhythm

Dem dey feel am, dem dey
Dem dey dance dey go
Dem ah, dem dey feel my flow
Some ah, dem dey Gbese
Dem dey dance dem
Dem dey Denge pose yeah

Me I give them the flow
Everything Wey dem need for this time
Every need Wey I need from the vibe
Girl yo know me I give proper vibe
Yeah yeah woah woah
Sure Boi, get dem
Tell dem, clear dem
Make dem hear say it's all love

It's been all love
I've had enough
What the F do this bitches want me for
I ain't Gon' lie me want Dem all
It's been on love
You know we put it on love
Now she call me say she want me on a low
Then I go me I go Konko Below
When I strive striving, striving for the Dough
All these bitches no Dey reason my face

Me I Dey on my own
Me I Dey in my zone
Me I just sip my Kpo
Me I just, just Dey go
All this people no know
All the pain that I go through
Me I just Dey, Dey my own
Me I just Dey sip my lean
Cos' It's taking this pain away

Take all this pain away
Swear I go numb this pain
Take all my lean
Sip my Kpoly
Say nothing mi I go feel

Me I just want this pay
So I go fly away
Fly very high Fly very far very far away
Bad energy stay away
Please do not try come by lain
They wan try block my lain
Mi I swear Dem go pay

It's been all love
I've had enough
What the F do this bitches want me for
I ain't Gon' lie me want Dem all
It's been on love
You know we put it on love
Now she call me say she want me on a low
Then I go me I go Konko Below
When I strive striving, striving for the Dough
All these bitches no Dey reason my face

Yeah, woah
Sureboi everyday yo know what I mean
You understand what I'm trying to say
Bae spread love spreading love till eternity men
Love is goon win men

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Proudly Sure

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the On Love Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "On Love Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7513397/Proudly+Sure/On+Love>.

    Missing lyrics by Proudly Sure?

    Know any other songs by Proudly Sure? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    On Love

    21
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who co-wrote and performs the pop hit Fight Song?
    A Rachel Platten
    B Ariana Grande
    C Olivia
    D Billie Eilish

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Proudly Sure tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io