Nwanne Bianca

Hugo T

0 fans

Hugo T


3:34

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Omo ele ifa a ga di mu okay
Today na today
Asaa nwa ifa a ga di mu okay
Today na today
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga

Baby you fine wella
Your beauty level high wella
Who fit talk you no get am
If i want am you fit pass am
Forget say i got owo big
Anytime i fit download you
If you go fast you fit discourage me
E so na ndi artiste Naija
E so na ndi movie Naija
Maka ndi people Naija
happenings bu si umu Naija
You dey make my head high
When you talk i dey among the fine
Though i know you no fit dey lie
Bcos you be one of a kind
Truely i gbadun your type

Omo ele ifa a ga di mu okay
Today na today
Asaa nwa ifa a ga di mu okay
Today na today
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Omo ele ifa a ga di mu okay
Today na today
Asaa nwa ifa a ga di mu okay
Today na today
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga

Still wan know about me
Things i dey like
Things i dey do
Things i dey dodge dey do
Things i dey high dey do
Like oyibo wey dey eat ewedu
Okay i dey dance gbedu
I no dey send no fool
I dey do my things
No dey just sitdon  dey look
Two four seven girl
I dey try do what i ought to do
As i dey so
God don give me all i need to blow
Na e make me stop tombo
As i dey stop igboo
As i no take kparaga
Maybe like Okobo Barija
Wey dey rub belle like Carica
Get strong head pass Odinga
Baby i ga anakwa ije a
Maka a like go mu ukwu a

Omo ele ifa a ga di mu okay
Today na today
Asaa nwa ifa a ga di mu okay
Today na today
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Omo ele ifa a ga di mu okay
Today na today
Asaa nwa ifa a ga di mu okay
Today na today
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Omo ele ifa a ga di mu okay
Today na today
Asaa nwa ifa a ga di mu okay
Today na today
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Omo ele ifa a ga di mu okay
Today na today
Asaa nwa ifa a ga di mu okay
Today na today
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga
Nwanne Bianca ono nga

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ugochukwu Oneafolu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Nwanne Bianca Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Nwanne Bianca Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7505666/Hugo+T/Nwanne+Bianca>.

    Missing lyrics by Hugo T?

    Know any other songs by Hugo T? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Nwanne Bianca

    4
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "If I see a light flashing, could this mean that I'm coming home" is a lyric from a hit song by which DJ?
    A Tiesto
    B Calvin Harris
    C Darude
    D Paul Oakenfold

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Hugo T tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!