Buckle Up
Xbram Ibilee
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Been Buckling my shoes When I Gat no pay Kori gbemi Debi rere Make my maata reach To_Gate Motun tepa moshe gidi Gan Make I just be like Bill_Gate I been praying for the payday Make baba God bless me Orileja fin labu Make I day see the blessing Even though I be dinner Me I must to shine ooooh I know it's never too late Me i must to shine ooooh Otipe tin moti n shee Freestyle Gan, Otipe Gan Mofe Jaye Gan I just won get money pass Dangote Mofe shaaye Gan Jaye Gan Igbawo Loma je Gan Been Buckling my shoes When I Gat no pay Kori gbemi Debi rere Make my maata reach To_Gate Motun tepa moshe gidi Gan Make I just be like Bill_Gate I been praying for the payday Make baba God bless me Orileja fin labu Make I day see the blessing Even though I be dinner Me I must to shine ooooh I know it's never too late Me I must to shine ooooh Otipe tin moti n shee Freestyle Gan, Otipe Gan Mofe Jaye Gan I just won get money pass Dangote Mofe shaaye Gan Jaye Gan Igbawo Loma je Gan Ómó iyami, Owa nkan Moburu Gidi Gan Moti fori gba nkan Mole saare Gidigan Tibati fori wa nkan Wonje kun yan mii, keere Debi toma fimi Sheree Awon eruku ni Malay Gbogbobe nimo Sheree de I day reap to the hood When it comes to my Crew I be Okoko bad boy I day reap to the hood I gats to pray for my daily bread I gats to pray for the good Aimoye owo, Timo ti pa Timo ti fi shaagbo Just to sing Moni lati korin gbowo Oro Orin lon komi, Lominu Moni lati korin pawo He no matter say You first me carry the World best I feet come from the Ghetto hood Make I con collect the best I keep trying my best Just to be the best I know say everything na On_God But I must to be the Best I pray make I no turn to Beast Before the best I know say, baba God Don do ham for me I must to be the best Wonje kun yan mii, keere Debi toma fimi Sheree Awon eruku ni Malay Gbogbobe nimo Sheree de I day reap to the hood When it comes to my Crew I be Okoko bad boy I day reap to the hood I gats to pray for my daily bread I gats to pray for the good Been Buckling my shoes When I Gat no pay Kori gbemi Debi rere Make my maata reach To_Gate Motun tepa moshe gidi Gan Make I just be like Bill_Gate I been praying for the payday Make baba God bless me Orileja fin labu Make I day see the blessing Even though I be dinner Me I must to shine ooooh I know it's never too late Me I must to shine ooooh Otipe tin moti n shee Freestyle Gan, Otipe Gan Mofe Jaye Gan I just won get money pass Dangote Mofe shaaye Gan Jaye Gan Igbawo Loma je Gan Haa, Ori leja fin Labu Baba Shee temi funmi Come make me the king Kin le joba Awon ota Mii Awon tooti, romi pin Kin le joba Fun gbogbo won Make my maata reach To_Gate Make Dem day see me for Gate Even Bill Gate Make he no feet fight me for gate
Struggling with Buckle Up? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Buckle Up Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7502111/Xbram+Ibilee/Buckle+Up>.
Discuss the Buckle Up Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In