Shora

Ezba

0 fans

Ezba


2:41
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ahhhhhh
Temperature
Open your ear make I tell you one story
For this life
Get some people wey no dey like to see you o o
As you go far
Dem say dem be your friend but dem gumbody
All they want to do is to chop your glory o o o ah
Shora fun won
Dem go say dem be your friend
But dem still dey backbite on a stead
Shora fun won
Dem go say dem get your back
E go do you like jazz If you no
Shora fun won
Shora fun won
Shora fun
Shora fun won
Shora fun won
Shora fun
Shora fun won
Many many things a black man go see
For this life
Him self e no go go go dey wan believe o o o ah
Go say na lie
Snake e no get leg but e dey climb tree
Hmmmn How e take do am self
If you give am chance e go build house for tree o o o ah
Shora fun won
Dem go say dem be your friend
But dem still dey backbite on a stead
Shora fun won
Dem go say dem get your back
E go do you like jazz If you no
Shora fun won
Shora fun won
Shora fun
Shora fun won
Shora fun won
Shora fun
Shora fun won
Shora fun won
Shora fun
Shora fun wan
Shora fun wan
Shora fun
Nothing wicked pass man for this life
You see one man wey be your friend
You shake am say na your guy
E go stab you for back
Make I tell you tell you something
Many people plotting
Scheming and be conniving to put you in da coffin
Wake up in da morning
In their heart is burning
Devil's incarnate I swear to god dem steady plotting
Hmmmnn hmmmn
Shora fun wan
Shora fun
Shora fun wan
Shora fun wan
Shora fun
Shora
Shora fun won
Shora shora

 Struggling with Shora? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Zion Emmanuel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shora Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shora Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7470918/Ezba/Shora>.

    Missing lyrics by Ezba?

    Know any other songs by Ezba? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Shora

    7
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the psychedelic rock hit "Light My Fire"?
    A The Doors
    B Blood Sweat & Tears
    C Grace Jones
    D George Micheals

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ezba tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!