YOUR PLACE
WORLD2GOD
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Na wetin I go give you Papa For everything wey you dey do for me You put sugar for my tea Papa you butter my bread oh Na Grace I dey enjoy Na your Love I dey see so Nobody go fit take your place for my life Papa you too much oh When I call you you're always there for me To take my pain and shame away You gave your Life for me that I might live Lord you never turn your back on me You took me from the mirey clay And you place me where I am today You're my Hero and my everything I can't stop Loving you Ah ah, Ah ah , Ah ah Nobody go take your place Papa na wetin I go fit do Without your Mercy and Grace If nobody to embrace me Na your Grace I go take win the race Ekene di ri gi JEHOVAH My Paramount desire Na you be the only MESSAIH Wey dey light up my fire oh When I couldn't go on You stood by me Through the storm and the rain You've been my guiding light What can I say without you What can I do without you There's nobody in this world that can take your place. Ah ah, Ah ah, Ah ah Nobody go take your place All the world where you hath On your feet In the street In your/the car In the club In the church Shopping mall Feel this song, catch the feeling, catch the vibe Common ya throw your hands in the air Like you don't just care
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: ABEL ASSIFAH, FIDELIS AYATI, JOSEPH NWAKA, MACDONALD ISIKA
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"YOUR PLACE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7262092/WORLD2GOD/YOUR+PLACE>.
Discuss the YOUR PLACE Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In