Too Hard

Donvick

0 fans

Donvick


1:54
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Brother k*ll brother brother go Dey h*te on you brother
Person wey you call your brother fit do you brother
Me I take am easy me I no Dey wan bother no no no no

Life too hard pass Wetin you Dey think oh I no mind about the things you believe oh
Me I wan get money I believe oh I wan get money oh
Omo life too hard pass Wetin you dey think oh I no mind about the things you believe oh
Me I wan get money I believe oh I wan get money oh

Brother k*ll brother brother go Dey hate on you brother
Person wey you call your brother fit do you brother
Me I take am easy me I no Dey wan bother no no no no
You call yourself my brother, but you still dey h*te on me brother
Wey you suppose dey for me Dey f*ght for me brother
We go dey together we go make am big brother no no no no

Please stop the h*te on me my bro I no go h*te on you too
You want something from me my bro, me I go fit support you too
Please stop the h*te on me my bro I no go h*te on you too
You want something from me my bro me I go fit support you too

Life too hard pass Wetin you Dey think oh I no mind about the things you believe oh
Me I wan get money I believe oh I wan get money oh
Life too hard pass Wetin you Dey think oh I no mind about the things you believe oh
Me I wan get money I believe oh I wan get money oh

Brother k*ll brother brother go Dey h*te on you brother
Person wey you call your brother fit do you brother
Me I take am easy me I no Dey wan bother no no no no

 Struggling with Too Hard? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Victor Joseph

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Too Hard Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Too Hard Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7219780/Donvick/Too+Hard>.

    Missing lyrics by Donvick?

    Know any other songs by Donvick? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Too Hard

    16
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song was Ten2Five famous for?
    A Banana
    B I Will Fly
    C Yours
    D I Do Care

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Donvick tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!